Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Kilode (Why?) Lyrics by Singnature

2021

[Verse 1: Singnature]
You said it I heard you clearly
You tell me say o ma femi
You said I'm your one and only
The vision inside your telly
I put others girls dem for pending
I tell ma mama say you’re coming
Even all of my ex dem vexing
Anytime dem see you for my dp
So tell me why
Which kind lie be dis
You've torn my heart to pieces
And you left me down alone
[Chorus]
Shebi wo lo so wipe
O ma bami lo sile
So tell me baby kilode nana
Shebi wo lo so wipe
O ma bamidele o
O my mama nreti o
Oh baby girliе don't shatter me
[Verse 2: Treasure Jay]
Wey you Sunita wеtin dey worry you?
If to say you calm down I for marry you
This Benz wey I buy I for carry you
But e clear say na breakup been dey hungry you
Now we don breakup
You say you wanna make up
But when i been dey beg you shay you tell me make i lock up
I don move on, so shut up
Why you go dey tell your aunty say na me fuck up?
I remember all the love we shared
Things we said, the hug and the kiss for head
But that was then, now all the love is dead
Go abeg
Make I no vex break your leg
[Chorus]
Shebi wo lo so wipe
O ma bami lo sile
So tell me baby kilode nana
Shebi wo lo so wipe
O ma bamidele o
O my mama nreti o
Oh baby girlie don’t shatter me
[Verse 3: L-Dafar]
I still dey hear your gist like "Whoa!"
Three nights ago
I call you Mother Christmas yo
Why? Oh, you're three times a ho! Get it?
Girl I ain't playing no more
The game is over
You are not the same no more
You changed over
Tell your man to take cover
Cus omo I get strikers
And they no come here to play soccer
Baby why? (Why oh)
Tears no dey fall when I cry (Why oh)
Devil sef go see you, run for life
Our story wey be "happily ever after"
E don turn to "Once upon a time"
[Chorus]
Shebi wo lo so wipe
O ma bami lo sile
So tell me baby kilode nana
Shebi wo lo so wipe
O ma bamidele o
O my mama nreti o
Oh baby girlie don't shatter me
Credits

About “Kilode (Why?)” by Singnature

Read the complete lyrics to "Kilode (Why?)" by Singnature in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigerian Rap, Nigeria.

"Kilode (Why?)" is performed by Singnature. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Kilode (Why?)", explore more songs by Singnature using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Singnature · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Kilode (Why?)" is credited to Singnature. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Kilode (Why?)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Singnature artist page at /artist/singnature for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.