Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Change Lyrics by Ladonsyl

Top Afro Hits

0

Ha….Ha…………Seh
Like play like play o I just dey dey chill o aha!
Next to me o na me and my Gs o aha!
We just dey sip o plenty plenty moe oaha!
I see this girl o fronting like a duck o
Her front na Manchester hee!
Her backa na arsenal hee!
She sabi dance o hee!
I no fit comot my eye ohee! Ha
She dey shake her bum bum
Nwa na achom change na-aka
She dey wine am for my front
Nwa na achom change na-aka
Carry dey go o non-stop
Pekem pakam
Nwa na achom change na-aka
Nwa na achom change na-aka
Like play like play she dey come close to me o aha!
Temptation o I am tempted to touch oaha!
Soo soft soo warm she is endowed o aha!
This kind girl I sure say I don fall o cos
Her front na Manchester hee!
Her backa na arsenal hee!
She sabi dance o hee!
I no fit comot my eye ohee! Ha
I no send she no send she wants to follow me goaha!
The confusion wey dey my head o boy I know noaha!
I dey transmit she dey receive no be small thing oaha!
Heeee haaaa na so e dey do me cos
Her front na Manchester hee!
Her backa na arsenal hee!
She sabi dance o hee!
I no fit comot my eye ohee! Haa
She dey shake her bum bum
Nwa na achom change na-aka
She dey wine am for my front
Nwa na achom change na-aka
Carry dey go o non-stop
Nwa na achom change na-aka
Pem pem pam pam
Nwa na achom change na-aka
Nwa na achom change na-aka
She dey shake her bum bum
Nwa na achom change na-aka
She dey grind am for my front
Nwa na achom change na-aka
She dey grind am she dey wine am o
Nwa na achom change na-aka
Hey pekem pakam
Nwa na achom change na-aka
Nwa na idi too much yoo0
Four much yooo
Nwa na achom change na-aka
Three much yooo
Nwa na achom change na-aka
Five much yo hooo heee he ee
Ladonsyl yoo
Nwa na achom change na-aka
Chai pekem pe kam pakam
Nwa na achom change na-aka
Ladonsyl yo ho ho ooo
Nwa na achom change na-aka
She dey wine am for front
Ahaa ono no no no no ooo
Iye ye yei
No no no no no no no no no
Oh lord o!
Credits

About “Change” by Ladonsyl

Read the complete lyrics to "Change" by Ladonsyl from the album "Top Afro Hits". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Change" is performed by Ladonsyl. from the album "Top Afro Hits" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Change", explore more songs by Ladonsyl using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ladonsyl · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Change" is credited to Ladonsyl. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Change" appears on "Top Afro Hits".

Visit the Ladonsyl artist page at /artist/ladonsyl for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.