Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Suburban Kid Lyrics by Lak3side

Lak3 In Lagos

0

[Verse 1]
As I Dey wake
First thing na to bake
I don forget say a Nigga gotta pray
I no even know Wetin I Dey do today
Na so I reason make i go my guy place
But if i see popo I'm moving too sharply
Before dem lock me up
Before it’s 2:30
Everything in sight I no fit looseguard
Omo ase Lon panic
I be cool cat
Got me calculating shit like who dey do maths
Before olopa use me do party
Good boy wey Dey do bad thing
Before dem catch me them go do magic
(Ah mad o mad o wetin come sup next now?)
(Omo calm down for me now ,erm ah I see this babe)
[Chorus]
I see Lade wеy get big bum bum
Wey we don meet for Osapa London
Wеy she dey knack a nigga billing non stop
Even uloma wey Dey follow Young John
I see Lade wey get big bum bum
Wey we don meet for Osapa London
Wey she dey knack a nigga billing non stop
Even uloma wey Dey follow Young John
[Verse 2]
Then my guy call me say make I send 2k
I no get I no fit use you play
And he flex for club this Tuesday
He buy new car and the whip still Dey
Then Kemji text me say e get 10 odds
Say e too sure we go use an ball
Credits

About “Suburban Kid” by Lak3side

Read the complete lyrics to "Suburban Kid" by Lak3side from the album "Lak3 In Lagos". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Suburban Kid" is performed by Lak3side. from the album "Lak3 In Lagos" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Suburban Kid", explore more songs by Lak3side using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lak3side · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Suburban Kid" is credited to Lak3side. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Suburban Kid" appears on "Lak3 In Lagos".

Visit the Lak3side artist page at /artist/lak3side for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.