Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Don’t Shout Lyrics by Larruso

Sounds from the Slums

2022

(EH)
(CASKEYZ ON IT)
ASA
Don’t shout
Low key (Lowkey)
No loud am
Don’t say (Don’t say)
You Keep mute dem think say you fail (you fail)
Tap Instagram . caption. Loading (loading)
No pain, No gain (No gain)
Me wey dun suffer now I come give space (Give space)
Blessings follow the boy. Don’t hate (don’t hate)
Congratulate and wait for your turn
Alhamdullilah
I no dey rush small small i go make ham
The money dey but you say you no get ham
The money dey but you say you no go do ham
Hmm (ok)
We nice up
Ki Lon so (kilon so)
We dey the beach side you know Wossop
Kilon shele make we light up
Tell Skilli beng mi a de whap whap
We dey Irеland we dey catch cruise
Mе and my boys we dey wan booze (wan booze)
We don’t want no bad mood (naa)
We want things we no wan juice
We just want to shayo
We just wanna turn up
Nobody fit kill our vibe (vibe)
We no want no yaawa
Anywhere the money dey me i dey there
Dey, Dey (Me i dey there)
Anywhere the money dey me i dey there
Dey, Dey (Me i dey there)
Anywhere the money
Dey there
Dey, Dey, (Me i dey there)
Anywhere the money dey me i dey there (You know nah)
You Thug; I’m Thug
You bad I’m worse
You mad, I’m psycho
We dey go mad
I get e boys for the junction
If you fuck up
You go see grungs
Do anyhow you go see anyhow
You owe me now you for pay me now
I dey pull up with my boys
With the Range and G Wagon
Don’t shout
Low key (Lowkey)
No loud am
Don’t say (Don’t say)
You Keep mute dem think say you fail (you fail)
Tap Instagram caption Loading (Loading)
No pain, No gain (No gain)
Me wey dun suffer now I come give space (Give space)
Blessings follow the boy, don’t hate (don’t hate)
Congratulate and wait for your turn
Alhamdullilah
I no dey rush small small i go make am
The money dey but you say you no get am
The money dey but you say you no go do am
Hmm (ok)
We nice up
Ki Lon so
We dey the beach side you know Wossop
Kilon shele make we light up
Tell Skilli beng mi a de whap whap
We dey Ireland we dey catch cruise
Me and my boys we dey wan booze
We don’t want no bad mood
We want things we no wan juice
We just want to shayo
We just wanna turn up
Nobody fit kill our vibe
We no want no yaawa
Anywhere the money dey me i dey there
Dey, Dey (Me i dey there)
Anywhere the money dey me i dey there
Dey, Dey (Me i dey there)
Anywhere the money
Dey there
Dey, Dey, (Me i dey there)
Anywhere the money dey me i dey there (You know nah)
Dey, Dey, (Me i dey there)
Caskeys on it!
Credits

About “Don’t Shout” by Larruso

Read the complete lyrics to "Don’t Shout" by Larruso from the album "Sounds from the Slums" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Don’t Shout" is performed by Larruso. from the album "Sounds from the Slums" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Don’t Shout", explore more songs by Larruso using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Larruso · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Don’t Shout" is credited to Larruso. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Don’t Shout" appears on "Sounds from the Slums" in 2022.

Visit the Larruso artist page at /artist/larruso for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.