Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Devil Wears White Lyrics by Larry Gaaga

2024

[Intro]
Gaaga music
Oya fun mi make I (?)
Blvck Sheep for life, Blvck Sheep forever, Izgaaju ‘til we kpeme, Anti-Word Gangstars, G.E records, you get me?
Ẹjẹ Jesu ni mo (?)
Oluwa stand firm for my back oh
Wi-Wi-Wi-Willis Giddem
Larry Gaaga
[Verse 1: Patoranking, ODUMODUBLVCK]
If you kill am wetin be your gain? (Native)
Why you dey give am pain?
Tie him family with your chain
You know say devil no dey shame, but
I no dey run, I no dey seke (Lai lai)
I just dey do am my way
Oluwa lo n gbe mi leke (Higher)
That's why I stand kanpe
[Chorus: Patoranking]
Mind who you follow
If they no invite you make you no go oh
As ọmọ ologo
I go advice make you lay low oh
Even Devil sef dey wear white
Oh-oh-oh, oh oh oh, oh oh
Evеn Devil sef dey wеar white
Oh-oh-oh, oh oh oh, oh oh
Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa
[Post-Chorus: Patoranking]
Oluwa stand firm for my back oh
When dem plan for my back oh
Na only God dey for my back oh
Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa
Oluwa stand firm for my back oh
Say I no go lack oh
Anointing oil I dey shack oh
Even devil sef dey wear white (Larry Gaaga)
[Refrain: ODUMODUBLVCK, Patoranking]
Sometimes e dey shine like light, eh eh (Even devil sef dey wear white) hmm
At times e dey pull up like bride oh (Even devil sef dey wear white) I know
[Verse 2: ODUMODUBLVCK]
Na the ginger wey I carry put me on top of my opps (Boss)
Gaaga, shey my kpomo no go ever soft? (Never)
Hey, this game is not for learners
Brother use your upper
Cunny man been bury cunny man, ọmọ na minimal (Waka)
Critical they fly him body via okada man (Boy)
The boy wey hustle for him rubbas land for body bag (Ten)
Yahweh dey my side I pin if they cock their gun
Odeshi no go fail o
Okirika cloth
Akpoche I rock
Even kposi wey dem duck my Nigga brother e too small (Boyo)
Innocent Nigga this one no be Tuface Idibia
This bullet enter
The shooter cast on VAR
If dem no call I no follow
My compass na woto woto
My kala e no dey ever choke
Zagadat
The lamba kick like Jackie Chan
A power house, my career fly like Peter Pan
[Chorus: Patoranking]
Mind who you follow
If they no invite you make you no go oh
As ọmọ ologo
I go advice make you lay low o
Even devil sef dey wear white
Oh-oh-oh, oh oh oh, oh oh
Even devil sef dey wear white
Oh-oh-oh, oh oh oh, oh oh
Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa
[Post-Chorus: Patoranking]
Oluwa stand firm for my back oh
When dey plan for my back oh
Na only God dey for my back oh
Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa
Oluwa stand firm for my back oh
Say I no go lack oh
Anointing oil I dey shack oh
Even devil sef dey wear white (Larry Gaaga)
[Outro: ODUMODUBLVCK, Patoranking]
Sometimes e dey shine like light, eh eh
Giddem, giddem, giddem...
At times e dey pull up like bride oh (Gaaga Muzik)
Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa
Oluwa stand firm for my back oh
Anointing oil I dey shack oh
Even devil sef dey wear white

About “Devil Wears White” by Larry Gaaga

Read the complete lyrics to "Devil Wears White" by Larry Gaaga in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigerian Rap, Nigeria.

"Devil Wears White" is performed by Larry Gaaga. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Devil Wears White", explore more songs by Larry Gaaga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Larry Gaaga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Devil Wears White" is credited to Larry Gaaga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Devil Wears White" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Larry Gaaga artist page at /artist/larry-gaaga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.