Lyrks
Lyrks
Cover Art

Condemn Lyrics by Lawd Inna Works

2024

Uuuuh uuuh uuuh
Uuuh uuuh yeah yeah oh yea aaah aahh
Uuuuii eeeei eeeei Siw . Wicked


Shoot your gun , I go fire my arrow
This be power , dawg this no be ego
Wear your black make I wear my yellow
Stop disturb you dey think too shallow

Me I taya for the street , me I taya for the ghetto
But things I dey come do I swear you go mellow
Things I dey come do I swear you go mellow err
Things I dey come I dey do I swear .....

Y3se mey3 condemn , condemn
But still I dey confirm
I dey confirm , ooh ooh

Condemn , yese mey3 condemn
You see condemn wey confirm before ? Confirm
Eeee eee Confirm


Yese matete masei mpo , tes3 Alumni yaazo
Condemn
Atamfo mons3m pa oo, omo b3y3 a nanso we dey burn dem
Me I just dey wonder , wey tin dey wrong dem
But dem no be Jah Jah eee, small time dem go confess oo 


Y3se mey3 condemn , condemn
But still I dey confirm
I dey confirm , ooh ooh

Condemn , yese mey3 condemn
You see condemn wey confirm before ? Confirm
Eeee eee



Me I no be like you and you no be like me , so mind your business
All the things me I pass through , I be hard guy but I know my weakness
See I dey climb mountains , but dem play antics , dem say e be useless
When nobody dey for me , me I know Jehovah be my witness
Zero days to stardom I tell you walaahi on my way to Greatness
Okay sorry my guy , if you no hear I say I go make you Speechless. 
I no fit change unuh , I be citizen so I go change the economy
Make dem talk dema mind , say wah you feel , me nuh need no apology


Y3se mey3 condemn , condemn
But still I dey confirm
I dey confirm , ooh ooh

Condemn , yese mey3 condemn
You see condemn wey confirm before ? Confirm
Eeee eee



Shoot your gun , I go fire my arrow
This be power , dawg this no be ego
Wear your black make I wear my yellow
Stop disturb you dey think too shallow

Me I taya for the street , me I taya for the ghetto
But things I dey come do I swear you go mellow
Things I dey come do I swear you go mellow err
Things I dey come I dey do I swear

Y3se mey3 condemn , condemn
But still I dey confirm
I dey confirm , ooh ooh

Condemn , yese mey3 condemn
You see condemn wey confirm before ? Confirm
Eeee eee

About “Condemn” by Lawd Inna Works

Read the complete lyrics to "Condemn" by Lawd Inna Works in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Dancehall.

"Condemn" is performed by Lawd Inna Works. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Condemn", explore more songs by Lawd Inna Works using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lawd Inna Works · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Condemn" is credited to Lawd Inna Works. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Condemn" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Lawd Inna Works artist page at /artist/lawd-inna-works for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.