Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Eyes Prince Lyrics by Leke Lee

0

Pemin Leke
Yewo
Nobe say I dey joke
Working on my self self self everyday o
Me no dey mind wetin this people dey say o
Olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
Wontuti de o
Working on my self self self everyday
Me no dey mind wetin this people dey say
Olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
Wontuti de o
Kemi sati lowo o maje kin tawona
Edumare funmjlowo owo toma tomi na ahn o
Kemi sati lowo miode fe tawona
Edumare funmjlowo owo toma to
Last last this life Na vanity
So I dey beg tete reason me baba
Chineke cover me
Bad belle eyago lona mi
Me I just dey try my best oluwa do the rest
Enemies dem no wan make we flex
Aiye fe mo bose Je awon temi yapa
Eyin temi How Far I dey hail o
Bi omi ojo we go Reign o
Still that young boy from the ghetto
For the menu we the next o
How Far I dey hail o
Bi omi ojo we go Reign o
Still that young boy from the ghetto
For the menu we the next o
How Far I dey hail o
Bi omi ojo we go Reign o
Still that young boy for the ghetto
For the menu we the next o
Working on my self self self everyday o
Me no dey mind wetin this people dey say o
Olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
Wontuti de o
Working on my self self self everyday
Me no dey mind wetin this people dey say
Olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
Wontuti de o
Kemi sati lowo o maje kin tawona
Edumare funmjlowo owo toma tomi na ahn o
Kemi sati lowo miode fe tawona
Edumare funmjlowo owo toma tomi na
Me I just dey try my best oluwa do the rest
Enemies dem no wan make we flex
Aiye fe mo bose Je awon temi yapa
Me I just dey try my best oluwa do the rest
Enemies no wan make we flex
Aiye fe mo bose Je awon temi yapa
Eyin temi How Far I dey hail o
Bi omi ojo we go Reign o
Still that young boy from the ghetto
For the menu we the next o
How Far I dey hail o
Bi omi ojo we go Reign o
Still that young boy from the ghetto
For the menu we the next o
Working on my self self self everyday o
Me no dey mind wetin this people dey say o
Olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
Wontuti de o
Working on my self self self everyday
Me no dey mind wetin this people dey say
Olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
Wontuti de o
Credits

About “Eyes Prince” by Leke Lee

Read the complete lyrics to "Eyes Prince" by Leke Lee. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Eyes Prince" is performed by Leke Lee. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Eyes Prince", explore more songs by Leke Lee using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Leke Lee · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Eyes Prince" is credited to Leke Lee. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Eyes Prince" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Leke Lee artist page at /artist/leke-lee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.