Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Omo Boy Lyrics by Lethafaze

0

Yeah prrrrrr, aha, aha, yo yo
Hee, hee
There is no lazy Nigerian youth

Everybody hustling hustling
Everybody hustling hustling

Omo boy [omo boy]/ no Dey dull [no dey dull]
Get the mulla [get the mulla]/ so we can ball [so we can ball]
Check my Steez [check my steez] swagger poju [swagger poju]
You go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle] 

Omo boy [omo boy]/ no Dey dull [no dey dull]
Get the mulla [mulla mulla]/ so we can ball [yo yo]
Check my Steez aha [check my steez]/ swagger poju aha [swagger poju]
You go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle

Money money money, /mulla/
Gotta make this money /yo/
2 4 7 I am on the grind I be hustling
/Kingfeezy/
All my niggas balling / gbao so jasi/
So na wetin you talking
And that’s why when I show dey feeling the boy
No be sherekanbia [gbao] u know wassup
Awon oloteh [hey] wey think say we no go blow
Now am on the fast lane na you dey go slow (woohoowoo)
Ji ma sun omo obo time to hustle
Bo so ri ila ko gbowo without flexing your muscle
Na brain work my bobo no need for all the  tussle
You know wassup boy keep the bustle on
Keep pushing on I swear you gon get there
Every hustler has a pay day yours already here
Never give up your dream till you get your share
For the big blessing gara god gave ya you heard

Omo boy [omo boy]/ no Dey dull [no dey dull]
Get the mulla [get the mulla]/ so we can ball [so we can ball]
Check my Steez [check my steez]/ swagger poju [swagger poju]
You go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle] 

Omo boy [omo boy]/ no Dey dull [no dey dull]
Get the mulla [mulla mulla]/ so we can ball [yo yo]
Check my Steez [check my steez] aha swagger poju [swagger poju] aha
You go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle

Early momo, I’m talking 1:30
Mo ti taji all about my money
Back then them no send me cos my
Money funny
All the scele for area dem be calling me
Ugly huh
But na dem wey gock ham say am up to something
Wifey stood by me i will never trade her for nothing
We been through hell and back fuck it men we still breathing
Lucifer squad, mtcn regime yeah you get me [gbao]
Awon da, ti won fe ma fo ri be
O je da yan mo LethaFaze lo n be ni beh
Ijinle pam Pam eni to ba wu ko beh
If you cross bale o de ma bale peh peh peh
Awon da, ti won fe ma fo ri be
O je da yan mo LethaFaze lo n be ni beh
Ijinle pam Pam eni to ba wu ko beh
If you cross bale o de ma bale peh peh peh [jor o]

Omo boy [omo boy]/ no Dey dull [no dey dull]
Get the mulla [get the mulla]/ so we can ball [so we can ball]
Yo check my Steez [check my steez]/ swagger poju [swagger poju]
You go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle] 

Omo boy [omo boy]/ no Dey dull [no dey dull]
Get the mulla [mulla, mulla]/ so we can ball [yo yo]
Yo check my Steez [check my steez]/ swagger poju [swagger poju]
You go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle

Pow prrrrrrr pow
Pow keh keh keh pow

You know how we do boy ain't no fucking joke in here
No be joke you know how we roll
My boys in here

[ end ]
Credits

About “Omo Boy” by Lethafaze

Read the complete lyrics to "Omo Boy" by Lethafaze. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Omo Boy" is performed by Lethafaze. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Omo Boy", explore more songs by Lethafaze using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lethafaze · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Omo Boy" is credited to Lethafaze. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Omo Boy" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Lethafaze artist page at /artist/lethafaze for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.