Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Pesin Lyrics by Limerick

2017

E.D.O BOIY
Limerick
Hehehe, Dem must hear pesin na, Oh God!!!!

Chorus;

Ok E get this torey I for tell Pesin; NO NEED; I no sure say dem go hear Pesin
..and if I dey church, I no like dey share testi- MONY!!! dem fit go talk say make I help Pesin
Nowadays nobody dey fit dey send Pesin; Round about beggers Dey Dey Disrespect Pesin
One minute u go see say dem dey beg Pesin; The next minute omo dem don begin shenk Pesin

Oh my God
Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin!
Dem must hear... eh!
Dem must hear Pesin
Dem must hear aaay!
Dem must hear Pesin

Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin
Guy! dem must hear Pesin
Dem gats hear Pesin
Dem must hear Pesin
They have to hear Pesin


Verse 1;

Now listen..
Me I no too sabi beg Pesin; But at least if I broke, I suppose tell Pesin...
Now the problem for this country be say If you beg Pesin for money, you go dey get this little self esteem
Is that so, true or false?

(True)

No! No!! No!!! True or false? Answer me, make I clear Pesin..
Why e be say Pesin no dey like dey help Pesin;
We no be deaf and dumb but still we no dey hear Pesin!!

OK see! E get this day when I go near Pesin ; them be like 2 chiefs, the money wey them get plenty
Na only transport fare I ask, shey I offend Pesin ?
Them wan con finish me with question wey fit wreck Pesin!!
Dem be like; "hmmm, you don't even care to greet; where do u come from? The South or the west or east?
Abi na north? The way u take stand here dey beg money
What is your name, age and where do your parents live?

Omo, chai! Before these people wreck Pesin; I ask my friend, Guy, wetin I go tell them chiefs?
You know wetin the idiot tell me?
The idiot say him no Maurinho, he no sabi defend Pesin !!
Now listen... I don dey rap since the Genesis; and other rappers dey try catch up like Nemesis..
Na me be don dada here cos I dey end Pesin; I no dey rap with one style, I get like 10 techniques

I dey rap, I dey sing and I dey sell Pepsi; I dey sell sim card and I dey sell Chelsea...
I don sell tire, things wey I dey sell plenty; Na small e remain I suppose don begin sell Pesin!!
Plus I be hardcore rapper wey dey tear Pesin; now all these commercial rappers, dey don dey vex Pesin
Cos if I show for inside club dey shark shekpe since;
Commercial rappers go enter dey order Hennessy!!!

Chorus;

E get this torey I for tell Pesin; NO NEED; I no sure say dem go hear Pesin
..and if I dey church, I no like dey share testi- MONY!!! dem fit go talk say make I help Pesin
Nowadays nobody dey fit dey send Pesin; Round about beggers Dey Dey Disrespect Pesin
One minute u go see say dem dey beg Pesin; The next minute omo dem don begin shenk Pesin

Oh my God
Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin!
Dem must hear... eh!
Dem must hear Pesin
Dem must hear aaay!
Dem must hear Pesin

Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin
Dem must hear Pesin
Guy! dem must hear Pesin
Dem gats hear Pesin
Dem must hear Pesin
They have to hear Pesin


Verse 2;

Oh my days

I remember when I get bar and I dey spend em Gees; I turn coach sotey me I con dey bench Pesin
I turn player and na shege all these girls dem see; na me be the only player wey no dey wear Jersey!!!

Oh Lord! Money higher than your self esteem; and I dey sort bills even as the girls many
I bet you'll never see a fella who could spend like me; Naso me dey take dey brag until I learn lesson

...So big shout out to the guys wey dey rep Pesin
Gee boys wey dey work, dem no dey tell Pesin
Now the Gbebò be say dem no sabi help Pesin; Only thing wey dem sabi na to dey flex person

But Its all good, even as dem no dey help Pesin; at least dem go flex Pesin till ur head dirty
Eff Pesin! Brain looking like a deaf Pesin; and at this point omo dem fit even sell Pesin!!!
Credits

About “Pesin” by Limerick

Read the complete lyrics to "Pesin" by Limerick in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Pesin" is performed by Limerick. in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pesin", explore more songs by Limerick using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Limerick · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pesin" is credited to Limerick. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Pesin" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Limerick artist page at /artist/limerick for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.