Last night was a shut down (Omo) I fill my tank (gegere) I mix wine different food combo I sing and dance (hallelle) If person been tell me I swear I for no still hear Call me the life of the party (life of the party) I no know say na this type awoof Wey dey purge belle but I learn this the hard way Na forget I forget I for remember I no meet my crush today I know this feeling This feeling no solid, this feeling na liquid We con jam traffic (yeah) My life flash before my eyes, I con dey sweat Na Lagos traffic (ah) I dey pray say na dream when I open my eyes Oh father, if you do this one for me I go go church and I go join choir Save me the embarrassment, no won shit for body When my crush dey my side Help me control my thought Anything wen I see, don dey trigger my belle You no know wetin you get, till you far from home (far from home) If person been tell me I swear I for no still hear Call me the life of the party (life of the party) I no know say na this type awoof Wey dey purge belle but I learn this the hard way Na forget I forget I for remember I no meet my crush today I know this feeling This feeling no solid, this feeling na liquid We con jam traffic (yeah) My life flash before my eyes, I con dey sweat Na Lagos traffic (ah) I dey pray say na dream when I open my eyes Oh father, if you do this one for me I go go church and I go join choir Save me the embarrassment, no won shit for body When my crush dey my side Help me control my thought Anything wen I see, don dey trigger my belle You no know wetin you get, till you far from home (far from home) Father, if you do this one for me I go go church and I go join choir Save me the embarrassment, no won shit for body When my crush dey my side Help me control my thought Anything wen I see, don dey trigger my belle You no know wetin you get, till you far from home (far from home) Far from home Far from toilet
Read the complete lyrics to "Far away" by Lordmoon from the album "Sorry I’m Different" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.
"Far away" is performed by Lordmoon. from the album "Sorry I’m Different" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "Far away", explore more songs by Lordmoon using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"Far away" is credited to Lordmoon. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
"Far away" appears on "Sorry I’m Different" in 2024.
Visit the Lordmoon artist page at /artist/lordmoon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.