Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ginger Me Lyrics by Lucky.Boy

Ginger Me (Single)

2024

I am Lucky boy
Pass me the lighter make i puff puff pass
Won dele Mumi so me no surrender
Don’t give a fuck cause nobody holy
Na my life so nobody owe me
Sebi emi loye gan know as I Dey do my things
Make e be for me no forget all my gees
Oh lord
Sinner boy lord I’m grateful
Wishing good life
Omo ayami o ja mo
Carry my cross mio samo
Being in this game for so long
Mo de sin para gan
Ologo forever
E go still set you know soon gan or later
Owo monwa mio le pa data
Kini iyami maje
Ginger me somebody make e ginger me
Makе I no sunle no go under ni
Lati 2:30 nimo tin taji
To my ghetto gees I am wantеd
And to my family I be god sent
Go harder or make I go home
Na still the same so me gaz to stay strong
Omo ayami o ja mo
Carry my cross mio samo
Being in this game for so long
Mo de sin para gan x3
Ologo forever
E go still set you know soon gan or later
Owo monwa mio le pa data
Kini iyami maje
Middle finger sawon haters
Lawton tiwonti underrate us
Biwon sardin gan Dey no fit Titus
One on one still gan Dey no fit fight us
I put my life on god
Bad energy comot
You know me I no fit lockup Sey
I no fit lockup Sey
When money Dey mowa available
Wonfe yo j kuro won deni ri esu
Su Gbengben no be bata jesu
Tepa mo gan mode jimasun. X2
Ginger me somebody make e ginger me
Make I no sunle no go under ni
Lati 2:30 nimo tin taji
Credits

About “Ginger Me” by Lucky.Boy

Read the complete lyrics to "Ginger Me" by Lucky.Boy from the album "Ginger Me (Single)" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Ginger Me" is performed by Lucky.Boy. from the album "Ginger Me (Single)" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ginger Me", explore more songs by Lucky.Boy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lucky.Boy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ginger Me" is credited to Lucky.Boy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ginger Me" appears on "Ginger Me (Single)" in 2024.

Visit the Lucky.Boy artist page at /artist/luckyboy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.