Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Kolo Lyrics by Lukwize

0

So many times I dey wonder all
The things you dey do for this matter
The way you dey move for the matter
E get as e dey do me for body for this matter
So many times I dey think of you girl
The things you dey do for the side o
The way you dey move for the side o
The way you move your body for the night o
I no bin know say you go dey outside o
Say wetin you dey do this time o
See as you come as you come this night o
Nda Koli kori va-akoli vice o oh
Girl you make me dey kolo o
You make mе dey gbam-gbanum o
Ogbige kor'mbor daa dey kolo o
Girl you makе me dey kolo o
Na you make me dey kolo o
You make me dey
Gbam-gbanum o
Ogbige kor'mbor daa dey kolo o
Girl you make me dey kolo o ey Ya eh ya e
Again again
This baby just Dey burst my brain
I don’t know what I do
I don’t know where to go
I don’t know wetin wey make her
Just Dey para for me o
Somebody call the popo
Aye! aye! o
Anywhere she dey I wanna Dey Dey Dey
Anything she do I wanna do do do
Anywhere she dey go I wanna go go go
I wanna go oh
Make I be your commando
Girl I want to know
Shey we nor go keep it on a low
Steady we go keep it on the goal
Girlie I want to know
When the DJ hit it in the club
Me and you go hit the dance floor
Baby I want to know
Shey na me and you go dey for the night
Me and you go dey till the light
Girlie I want to know ah ay ay ah ah ay ay
Na you make me dey kolo o
You make me dey gbam-gbanum o
O gbige kor'mbor daa dey kolo o
Na you make me dey kolo o
Girl you make me dey kolo o
You make me dey gbam-gbanum o
Ogbige kor'mbor daa dey kolo o
Na you make me dey kolo o
Credits

About “Kolo” by Lukwize

Read the complete lyrics to "Kolo" by Lukwize. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Kolo" is performed by Lukwize. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Kolo", explore more songs by Lukwize using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lukwize · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Kolo" is credited to Lukwize. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Kolo" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Lukwize artist page at /artist/lukwize for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.