Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Noye Lyrics by Lybra

2021

VERSE 1
Odo Body wey sweet pass Banku O
Aunty Tiwa Oo that your waist is Dangerous
Baby O Beh Baby show me say you dey ready
Alla Dem boys want Cuddle dey matter no reach to Burst bottle
Fine girl no dey hide your selling point Dem go call am special Package, 30 billi for Isin that one na to manage Oo

CHORUS
Somebody needs to know O O o, say na you wey get e dance floor
Baby dance until tomorrow Oo, o baby dance komot e shame Ooo you no fit put e me for shame "Baby Noye O"

Noye O x5

VERSE
Baby get e something wey pass e dollar, Dollar Dollar Dollar
She get е asset pass Otedola, mma Oo adiagha udo ayadi ufok mmi Oo, Mma O Mma O beh bеh do am for me Oo yeh
Fine girl no dey hide your selling point Dem go call am special Package. 30 billi for Isin (Yeba) dat one na to manage Oo

CHORUS
Somebody needs to know O O o, say na you wey get e dance floor
Baby dance until tomorrow Oo, o baby dance komot e shame Ooo you no fit put e me for shame "Baby Noye O"

Noye O x5

BRIDGE
Tire motto anye di moto offing utwenikang anye di ikang. chai another style ikpong baby show your style. Fine girl no dey hide your selling point Dem go call am special Package Oo 30 billi for Isin dat one na to Noye Oo

CHORUS
Somebody needs to know O O o, say na you wey get e dance floor
Baby dance until tomorrow Oo, o baby dance komot e shame Ooo you no fit put e me for shame "Baby Noye O"

Noye O x5
Credits

About “Noye” by Lybra

Read the complete lyrics to "Noye" by Lybra in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Noye" is performed by Lybra. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Noye", explore more songs by Lybra using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lybra · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Noye" is credited to Lybra. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Noye" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Lybra artist page at /artist/lybra for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.