Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Pray For You Lyrics by Lynxxx

The Album Before the Album

2015

Eh eh, ah
I go by the name of lynxxx
Tekno eh eh
Tekno and lynxxx itunu, ah
Hey, it is lynxxx tutu nu
Tekno and lynxxx itunu
I dey tell you
I pray for you….amen
You pray for me….amen
You no like me….amen
I go still pray for you….amen
Girl baby….amen
This ma baby….amen
And if i no like you….amen
I go take your baby….amen
We don come with the big bang
This kind jam wey dey bring cash for the yard
Dem blowing ma phone say make i use enter like sim card
Dey go crazy like rita eh
So tey i escape like richard, ah
With the way dem dey hustle
Ma guy you go think say dem hustle for green card
I pray for you….amen
You pray for me….amen
You no like me….amen
I go still pray for you….amen
I pray for you oh….amen
And you pray for me….amen
Eh pray for me….amen
Pray for me, now….amen
Tekno and lynxxx itunu
Nwa nnem hapu that thing it’s hit itunu
Scatter the club and the street
All the people tell the dj put on repeat
Itunu, oya dance and craze itunu eh eh
Look up to god and pray itunu
Enter the place itunu
If you no pay you go wash plate itunu
No dey vex, no dey bone say money
No dey hey, garri no dey
But you get your life today
Your favourite boy tekno on the beat
They call me tekno stepping at the show
When i mash it up, fill am mi cup let me drink it oh
Oya bad man range, dj pump it o
Girl your pants too tight
And did you put it on like you come to the club
Come whine am for don john
Monica whine am for the don
Let me see you roll it up and move for the don
I pray for you….amen
You pray for me….amen
You no like me….amen
I go still pray for you….amen
Girl baby….amen
This ma baby….amen
And if i no like you….amen
I go take your baby….amen
Baba god too sure for me
Every show dem dey do, dem dey call for me
See ma blessing too plenty dem dey store for me
We dey rain everywhere dem dey bow for me
Sha lynxxx itunu bring in the flow
See the girl them loosing their mind on the dance floor
Tekno what more can i ask for
Blessing people with music like pastor
Lynxxx itunu bring in the flow
See the girl them loosing their mind on the dance floor
Tekno what more can i ask for
Blessing people with music like pastor
I pray for you….amen
You pray for me….amen
You no like me….amen
I go still pray for you….amen
Girl baby….amen
This ma baby….amen
And if i no like you….amen
I go take your baby….amen
I dey tell you
I pray for you….amen
You pray for me….amen
You no like me….amen
I go still pray for you….amen
I pray for you oh….amen
And you pray for me….amen
Eh pray for me….amen
Pray for me, now….amen
Credits

About “Pray For You” by Lynxxx

Read the complete lyrics to "Pray For You" by Lynxxx from the album "The Album Before the Album" in 2015. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Pray For You" is performed by Lynxxx. from the album "The Album Before the Album" in 2015 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pray For You", explore more songs by Lynxxx using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lynxxx · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pray For You" is credited to Lynxxx. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Pray For You" appears on "The Album Before the Album" in 2015.

Visit the Lynxxx artist page at /artist/lynxxx for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.