Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

For You Lyrics by Rexxie

A True Champion

2021

Rexxie Pon this one
[Chorus] Lyta
This song is for you
For you wey dey show me love
This song is for youuuu
For you wey dey buy my song
This song is for youu
For you wey dey show me love
This song is for youuuu
For you wey dey buy my song
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
[Verse 1]
I remember when I start this hustle na
Nobody woju mi dem dey gboju
Dem be say this music no go favour me
Wetin dem dey shout na make I go school na
When I think of all things Aya mi ja
Eh eh Aya mi ja
Oh oh Aya mi ja eh
Modupe to shina fun mi
Oh yeah one time for my people
One time fun awon temi yeah
Awon temi na we dey ginger me
Na those people wey fit consider me
'Cause the story long oh the story long oh
Ajegunle to the world
The story long gan the story long oh
Ajegunle to the world
[Chorus]: Lyta
This song is for you
For you wey dey show me love
This song is for youuuu
For you wey dey buy my song
This song is for youu
For you wey dey show me love
This song is for youuuu
For you wey dey buy my song
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
[Verse 2]: Emo Grae
Ahn I grew up in a place called OJ city
Where no one gives a damn or show no pity
Na me only me then I see no family
I gat sis to feed I gat my mummy
When I started making music they try to count me out
Love wey you dey show me na him dey raise me now
My friend are being amazing
Your ground I always stand
Baba God gat me now
He said son don't you
Ma fo ma fo mi o de fo oh
Ma lo ma lo mo de lo oh
See I go rise when I fall
He go pick when I call
Anytime anyday this song is for you
[Chorus]: Lyta
This song is for you
For you wey dey show me love
This song is for youuuu
For you wey dey buy my song
This song is for youu
For you wey dey show me love
This song is for youuuu
For you wey dey buy my song
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
If no be God
If no be you
Tell me where I for dey
Credits

About “For You” by Rexxie

Read the complete lyrics to "For You" by Rexxie from the album "A True Champion" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"For You" is performed by Rexxie. from the album "A True Champion" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "For You", explore more songs by Rexxie using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Rexxie · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"For You" is credited to Rexxie. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"For You" appears on "A True Champion" in 2021.

Visit the Rexxie artist page at /artist/rexxie for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.