Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Sufree Lyrics by M and k

Dance with me

0

SURFREE

[Intro:]
Surfree easy ay-oh baby-yo
Try to dey relax si-yo
Nor be lie yo
Surfree easy ay-oh baby-yo
Try to dey relax si-yo
Nor be lie yo

[Po-ch:]
Just dey freely just as you're able
Chill up with some alcohol wey dey affordable
To make you feel comfortable
Just dey freely just as you're able
Chill up with some alcohol wey dey affordable
To make you feel comfortable

[Vs 1:]
You know say I nor wan hurt you before una be two
Wey dey behave like crook like chewing gum wey girls dey chew
Your suspectious don too much why you stand near that mosques
You just wan see under most for you to bring problem more

[Pr-ch:]
Slow down sit down know the worth of your life
Cool down calm down race up your candle light

[Ch:]
(Surfree surfree easy easy) your matter too get as e be
(Surfree surfree easy easy) learn to treat me like a man
(Surfree surfree easy easy) mentality amendment
(Surfree surfree easy easy) lacking understanding join

Repeat [Po-ch:]

[Vs 2:]
As you don stand for my front wetin you wan dey form
Almost all your way na by force quarrel 9 you just wan form
That quarrel you nor go see am none of us go dey harm
Brenda, Linda, Binta, Tina, relive yourself as you want
Take things easy with your life

Repeat [Pr-ch:]
Repeat [Ch:]

[Vs 3:]
You gat to help your self as you don get set
As you don know wetin dey humble yourself as them dey
Nothing go fit bring you back once you turn your back
From this relationship bar

[Tw:]
Me wan let you know again me wan try you again
For the second time again nor dey fall my hand again
Nor dey foam for me again
Me wan let you know again me wan try you again
For the second time again nor dey fall my hand again
Nor dey foam for me again
Gain (gain) gain (gain)

Repeat [Ch:(x2)]

[Vs 4:]
Na so e be yo baby oh learn to do am surfree surfree
Na so e be yo baby oh learn to take am easy easy

[Hk:] till fade
Surfree surfree, easy easy
Surfree surfree, easy easy
Credits

About “Sufree” by M and k

Read the complete lyrics to "Sufree" by M and k from the album "Dance with me". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Sufree" is performed by M and k. from the album "Dance with me" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sufree", explore more songs by M and k using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for M and k · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sufree" is credited to M and k. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Sufree" appears on "Dance with me".

Visit the M and k artist page at /artist/m-and-k for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.