Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

All Over Lyrics by Magixx

ATOM

2022

[Intro]
Oh nah nah nah eh
(Bang)
Magixx eh
(Banga)

[Verse 1]
I go wait, if na ten years e go take
And only you fit light my fire
Kele won’t you be mine
Where you Dey, Shey I fit see you today
Your body fit cut my wire
Oroma you too fine

[Pre-Chorus]
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
You're too sure enter for me

[Chorus]
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Way you whinе
No be lie
So Devinе
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over , all over
All over again yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh

[Verse 2]
Me never see this kind of love yah yah
You make want Dey para yah
Sey you go cause Casala
My girly no be ashana
Me I be the one for you see
I give You Luis bag and Gucci
The way biggie down is stupid
Omo it’s stupid yah

[Pre-Chorus]
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
You're too sure enter for me

[Chorus]
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over , all over
All over again yeah
Way you whine
No be lie
So Devine
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over , all over
All over again yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh

[Outro]
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhh
Eh yah yah eh yah
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhh
Eh yah yah eh yah
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
You're too sure enter for me
(Banga)
Credits

About “All Over” by Magixx

Read the complete lyrics to "All Over" by Magixx from the album "ATOM" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afropop, Afrobeats.

"All Over" is performed by Magixx. from the album "ATOM" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "All Over", explore more songs by Magixx using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Magixx · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"All Over" is credited to Magixx. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"All Over" appears on "ATOM" in 2022.

Visit the Magixx artist page at /artist/magixx for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.