Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Stop Nonsense Lyrics by Majeeed

2022

[Intro]
Na money dey stop nonsense
Eeyaaahh
Majeeedy baby
You wan yang Gbedu
[Verse 1]
I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever
[Chorus]
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsеnse
Tell me wеtin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
[Bridge]
Set awon top boys
Gawu o, gawu o, gawu o
[Verse 2]
So if you get the money
Spend the money gan
Jaiye ori e lo
Top boy no dey dull
People wey get this money
Balling dey for their body
24/7 no dulling
Aiye ka ye
[Pre-Chorus]
I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever
[Chorus]
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Only money oh
Omo only money oh
Money money money money money money
Na money stop nonsense
When you taste money
You go know say money too sweet
Credits

About “Stop Nonsense” by Majeeed

Read the complete lyrics to "Stop Nonsense" by Majeeed in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Stop Nonsense" is performed by Majeeed. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Stop Nonsense", explore more songs by Majeeed using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Majeeed · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Stop Nonsense" is credited to Majeeed. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Stop Nonsense" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Majeeed artist page at /artist/majeeed for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.