Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Margaret Lyrics by Major League DJz, Victony

Margaret

0

[Intro]
Yeah
You, you
You, you
Yeah
Yeah
Mm
[Verse 1]
I no go gree
And I no go gree o for your ojoro, baby
And I no go gree
And I no mind lost as I dey follow follow, baby (Yeah)
[Pre-Chorus]
And you get something wey everybody dey find
And you get body wey only Jesus go fit to design
If you play my politics, I fit gree say obasanjo fine o
Oh girl na magnet, I believe say dey for your behind o
[Chorus]
Say my Margaret o, magnet everybody
Say my Margaret o, spicy pass Maggie
Say my Margaret o, get magnitude and she sabi o
Say my Margaret o, get madness for body o
Say my Margaret o
Say my Margaret o
Say my Margaret o
Say my Margaret o
[Post-Chorus]
Maggie, baby o, Maggie, Maggie, baby o
Ah Margarеt, baby o, Maggie, Maggie, baby o
Say my Margaret o
Maggiе, baby o, Maggie, Maggie, baby o
Say my Margaret o
Ah Margaret, baby o, Maggie, Maggie, baby o
Maggie, baby o, Maggie, Maggie, baby o
Ah Margaret, baby o, Maggie, Maggie, baby o
Maggie, baby o, Maggie, Maggie, baby o
Ah Margaret, baby o, Maggie, Maggie, baby o
[Post-Chorus]
Say my Margaret o
Say my Margaret o
Say my Margaret o
Say my Margaret o
[Verse 2]
Estolobo
Only my Margaret wey go cover my magazine
Estolobo
Only my Margaret wey go chop my mega chicken
Estolobo
Estolobo, ogologo something wey you carry, eh
Lepa no go gawu o, only orobo wey go fit to Estolobo, eh
[Pre-Chorus]
And you get something wey everybody dey find
And you get body wey only Jesus go fit to design
If you play my politics, I fit gree say obasanjo fine o
Oh girl na magnet, I believe say dey for your behind o
[Chorus]
Say my Margaret o, magnet everybody
Say my Margaret o, spicy pass Maggie
Say my Margaret o, get magnitude and she sabi o
Say my Margaret o, get madness for body o
Maggie, baby o, Maggie, Maggie, baby o
Ah Margaret baby o, Maggi Maggie baby o
Say my Margaret o
Maggie, baby o, Maggie, Maggie, baby o
Say my Margaret o
Ah Margaret, baby o, Maggie, Maggie, baby o
[Post-Chorus]
And I no go gree o for your ojoro, baby
Say my Margaret o, say my Margaret o
And I no mind lost as I dey follow follow, baby
Say my Margaret o

About “Margaret” by Major League DJz

Read the complete lyrics to "Margaret" by Major League DJz, Victony from the album "Margaret". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Margaret" is performed by Major League DJz, Victony. from the album "Margaret" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Margaret", explore more songs by Major League DJz, Victony using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Major League DJz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Margaret" is credited to Major League DJz, Victony. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Margaret" appears on "Margaret".

Visit the Major League DJz, Victony artist page at /artist/major-league-djz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.