Lyrks
Lyrks
Cover Art

Highness Lyrics by Manja

2024

Alowo lo maja ye o
Oni lowo mas afarawe o
24/7 steady on my grind
If no be money
No dey call my line
Kole sumi ,koleremi o
Action po bi ogogo
Na who get money dem dey twuale
And if you no get
Make you hide your face

So i dey give them je je je je je je
Anything i drop them go je je je je je je
Timo ti mu pelebe 0 beo beo beo beo beo
Any thing i drop them o je je je je je je

So i dey give them je je je je je je
Anything i drop them go je je je je je je
Timo ti mu pelebe 0 beo beo beo beo beo
Any thing i drop them o je je je je je je




Lukenzo -
Everybody wan go up no be downfall
Who be the pastor wey talk say you no go earn what you work for
Bus go drop for the bus stop
Just don’t fuck up
Keep working my nigga non stop
They wanna fuck with my logo
Dance biti poko
Either you go hard or you go home
Ole ti lo burst awon popo
Oro yen ta koko
Sa make owo lo se koko
Nah only God dey provide
Pesin wey no work no fit pull up a dime
Pesin wey dey suffer too dey see but nah time
The journey go fine
As you dey pray make you grind
The juice no go sweet with no sugar Walahi
Maje ko so fun e pe o le boost nah lie
Omo eru to ba ma d’oba loma sweat Walahi
The grind nah grace omoh nah time Walahi


Alowo lo maja ye o
Oni lowo mas afarawe o
24/7 steady on my grind
If no be money
No dey call my line
Kole sumi ,koleremi o
Action po bi ogogo
Na who get money dem dey twuale
And if you no get
Make you hide your face

So i dey give them je je je je je je
Anything i drop them go je je je je je je
Timo ti mu pelebe 0 beo beo beo beo beo
Any thing i drop them o je je je je je je
Credits

About “Highness” by Manja

Read the complete lyrics to "Highness" by Manja in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro Hip-Hop, Pop, Afrobeat.

"Highness" is performed by Manja. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Highness", explore more songs by Manja using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Manja · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Highness" is credited to Manja. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Highness" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Manja artist page at /artist/manja for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.