Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Anything Lyrics by Marrz (NGR)

2022

INTRO
Uh huh!
Ooh lord, ooh lord ohh
Make them know!
VERSE
Anytime wey I dey think about your smile
E dey be like say make I fly away
Come to your side
(Side)
Leave me
Leave me make I say wetin dey my mind
I know you don say many times your name
But can I call you mine?
PRE-CHORUS
Cause my heart is yours to keep
And I no go deny
Kele full my side
But you dey on top the list
Na you wey I know
I see as them dey try compete
Wan make e spoil
Dem put san san for my garri o
E no go fit to work for me o
CHORUS
For you I fit to do anything
(Anything for you)
For you I fit to do anything o
(Anything for you)
For you I fit to do anything o
(Anything for you)
For you I fit to do anything
For yuh, for yuh, yuh!
I go do anything for you
I fit do anything for you
VERSE
Omalicha
(Kolom!)
Carry fire
(Kolom!)
She fit to burn down the place when she enter
Na she dey light up.. my desire
Shebi you know the Midas touch
She get am oh no
See na you dey take my pain away
You high me pass ogogoro o
Be like say I jogodo
PRE-CHORUS
Cause my heart is yours to keep
And I no go deny
Kele full my side
But you dey on top the list
Na you wey I know
See as them dey try compete
Dem wan make e spoil
Put san san for my garri o
E no go fit to work for me no no no
CHORUS
For you I fit to do anything
(Anything for you)
For you I fit to do anything o
(Anything for you)
For you I fit to do anything o
(Anything for you)
For you I fit to do anything
For yuh, for yuh, yuh!
OUTRO
I go do anything for you
I fit do anything for you
OvoNovo!!

About “Anything” by Marrz (NGR)

Read the complete lyrics to "Anything" by Marrz (NGR) in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Anything" is performed by Marrz (NGR). in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Anything", explore more songs by Marrz (NGR) using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Marrz (NGR) · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Anything" is credited to Marrz (NGR). Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Anything" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Marrz (NGR) artist page at /artist/marrz-ngr for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.