Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Doremi Lyrics by Samueelt

2020

(Intro)
Dodo do do (Komotion)
Dodo doooo
Eyeh Eyee...
Dem wan copy cat my raba
Bounce It
Doremi fasola ti dodo
Girl I want to sample your do do do
Doremi fasola ti dodo
I want to sample you slow o
Doremi fasola ti do do do
I want to sample you slow
Doremi fasola ti do do do
I want to sample you slow o
(Samueelt's Verse)
Said even if I got a milli-billi in the bank bank
She will never gree no matter
For this money dem no gree for my matter
Dem wan copy cat my raba
Shebi na the raba wey I get wey I spend
Shey no be the money wey I use make I flex
Enemies dem try to dey hate on me
But the money por owo plenty
Na the way you dey do make my head dey scatter
Shebi na your body way dey make u do yanga
And you know I got the shit, I got the blanka
You want me to put it from your back
(Pre-chorus)
Doremi fasola ti dodo
Girl I want to sample you slow
Doremi fasola ti do do do
I want to sample you slow o
(Chorus)
Dodo do do
Dodo dooo
Dodo do do
Dodo doremi fa
Dodo do uh
Dodo do uhh
Dodo do uh
Dodo doremi fa do
(Dlad’s Verse)
See the way she move
Girl you got me acting like a fool
See the way she do
Chai me really wanna do you good
Oya robo skirt eh robo skirt eh robo
Say Girl your body hot
Ah Rodo rodo
Robo skirt eh robo skirt eh robo
Girl you make me muzz
Ah Coco coco
Doremi fasola tido
Girl your body hunger person
Girl you know oh a
Fire fill the place when you show
Killer with that ass
When you wine that your booty mogbe
Robo skirt eh robo skirt eh robo
Say girl your body hot
Ah Rodo rodo
Robo skirt eh robo skirt eh robo
Say girl you make me muzz
Ah Coco coco
(Chorus)
Dodo do do
Dodo dooo
Dodo do do
Dodo doremi fa
Dodo do uh
Dodo do uhh
Dodo do uh
Dodo doremi fa do
Dodo dodo
(Marvelous Verse)
Oh my baby girl no be China
Body like an angel this girl she finer
Achukwuleke flows like e rema
You want me to sing anytime that I'm with ya
This girl she finer jiggy yeh
Yeahh
This girl she finer jiggy yeh
Whaoo..
(Outro)
Dodo do do
(Oh my baby girl no be China)
Dodo dooo
(Body like an angel this girl she finer)
Dodo do do
(Achukwuleke flows like e rema)
Dodo doremi fa
(You want me to sing anytime that I'm with ya)
Dodo do uh, dodo do uhh
(This girl she finer jiggy yeh)
Dodo do uh
(This girl she finer jiggy yeh)
Dodo doremi fa do
Dem wan copy cat my raba
Bounce it
Dodo do do
Dodo doremi fa do
Credits

About “Doremi” by Samueelt

Read the complete lyrics to "Doremi" by Samueelt in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Doremi" is performed by Samueelt. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Doremi", explore more songs by Samueelt using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Samueelt · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Doremi" is credited to Samueelt. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Doremi" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Samueelt artist page at /artist/samueelt for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.