Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

THIS STORY NEVER END Lyrics by Marvie Kings

0

VERSE 01:
E don tey wey I dey suffer;
No pesin chuk mouth for my matter
Wetin I dey see
Big pass wetin I gree;
But na Your hand I dey oooo;
Na Your hand I dey oooo
VERSE 02:
Many times I feel like asking: “shey na me be the worse?
Why my life dey like say na cross?”
Me I know say I don try, but why I dey down?
When my time go finally come?
REFRAIN:
(But) This story never end oooo -
Me, I never dance;
Na You I dey wait on;
Baba, me I dey wait oooo
This story never end oooo -
Me, I never sing;
E get wetin You tell me;
Baba, me I dey wait oooo
VERSE 03:
They don talk am, say I no go dance;
Say in this life, I don lose my chance;
But me, I no kwe;
I say, I no kwe;
Na Your hand I dey oooo;
And my time no go tey oooo
REFRAIN:
(Cos) This story never end oooo -
Me, I never dance;
Na You I dey wait on;
Baba, me I dey wait oooo
This story never end oooo -
Me, I never sing;
E get wetin You tell me;
Baba, me I dey wait oooo
BRIDGE:
Dem say I go tire
Cos say I no go make am
But Baba, na Your voice I hear
Moments right before now
They make me fall down;
But Baba, na Your hand I see

About “THIS STORY NEVER END” by Marvie Kings

Read the complete lyrics to "THIS STORY NEVER END" by Marvie Kings. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"THIS STORY NEVER END" is performed by Marvie Kings. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "THIS STORY NEVER END", explore more songs by Marvie Kings using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Marvie Kings · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"THIS STORY NEVER END" is credited to Marvie Kings. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "THIS STORY NEVER END" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Marvie Kings artist page at /artist/marvie-kings for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.