Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Jesus Love Lyrics by MaryJane Nweke

Satisfied

2020

My Life Don Beta
Jesus Die For Me O
Him Blood Don Pay For Every Sin Wey I Commit,.
Satan Say, I No Qualify For Any Blessing O
Jesus Say Na Lie
Because Him Blood Don Pay
Chorus:
Call: If No Be Jesus Wey Die For Me O,.
Res: Where I For Dey……
Oh Jesus Your Love Dey Carry Me Dey Go
Call:. If No Be Wetin Him Do For Me Ooo,.
Where I For Dey……
Oh Jesus Your Love Dey Carry Me Dey Go…
Promotion Come Satan Say I No Qualify Ooo ,.
Jesus Say Na Lie Because Him Blood Don Pay…
Hеaling Come, Satan Say I No Qualify Ooo
Jesus Say Na Lie Bеcause Him Blood Don Pay……
Repeat Chorus Please
Verse 3:
He Prepare A Table For Me In The Presence Of My Enemy Ooo
He Say Make I Enjoy , Make I Dey Jolly Dey
No Be Only That Goodness And Mercy They Follow Me Ooo,.
All The Days Of My Life As I Tanda For Him House
Rept Chorus
Call & Res: Your Love Dey Carry Me Dey Go (6×)
Carry Me Dey Go , Love Carry Me Dey Go, Dey Go , Dey Go…
Carry Me Dey Go Love Of Jesus Carry Me Dey Go, Dey Go, Dey Go….,.
Carry Me Dey Go Doctor Jesus, Carry Me Dey Go, Dey Go , Dey Go…
Love Carry Me Dey Ooo,.
Dey Go , Dey Go,. Dey Go
( Repeat.)
(Ifunanya Gi ,. Your Sweet Love , Ima Obong,. Ife Oluwa ,. Your Love Dey Tortori Me For Belle,. )
( Eleghe Nnu, Eleghe Sugar, Osogbulam , Ona Atom, Onatom Nigi Nigi.)

About “Jesus Love” by MaryJane Nweke

Read the complete lyrics to "Jesus Love" by MaryJane Nweke from the album "Satisfied" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Worship, Pop, Gospel.

"Jesus Love" is performed by MaryJane Nweke. from the album "Satisfied" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jesus Love", explore more songs by MaryJane Nweke using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for MaryJane Nweke · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jesus Love" is credited to MaryJane Nweke. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Jesus Love" appears on "Satisfied" in 2020.

Visit the MaryJane Nweke artist page at /artist/maryjane-nweke for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.