Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

NonStop Corruption Lyrics by Maxx PayNN

The Unreleased Tapes

2018

Intro (Maxx PayNN & Number One)
One two
One two
One two One two duh check!!!
One two
One two
One two One two duh check!!!
One two
One two
One two One two duh check!!!
One two
One two
One two One two duh check!!!
One two
One two
One two One two duh check!!!
One two
One two
One two One two duh check!!!
One two One two
One two One two duh
One two One two
One two uh check


Verse 1(Maxx PayNN)
As I dey me I dey quick vex
That one no mean say me I no go still flex
Money weight boys, we suppose dey pop
We no dey pop
Them dey talk say we too corrupt
Our Mata no concern dem
Get your PVC make una no mind them
Be aware, if something sup na this song
Wey I sing na im make I loss
My mumsy say me I don craze
I tell her say me I no normal
I mad na im make I come dey sag
Enter villa..
Na Im Buhari dey kpara...
Some babes say me I talk too much
My popsy say make I no pop too much

So I turn ogogoro like ijaw man
Wey I be
Please don't wish me luck

Goodluck is what I need

Patience na vulture

Na I'm make i dey scavenge for
Whh what I need

Na your father spanking na im dey worry me
Check!!!

Skit(The Madmax interlude)
Na so I enter NIN office won collect my NIN number
Oo...e sup for there too..

Na so I dey lie this dey read newspaper
Too the punch, the nation,Guardian...
Even that #50 sport, vanguard ehh

Na im be that now?
Abi you no understand?

Bros I can't go into vivid details!
Because henn, tension high O
Elections dey come soon
Abi you still don't understand?
Then go church go ask for wisdom!


Bridge I
I'll never ever hit again
I'll hit again
I'll hit again
I'll never ever hit again
I'll hit again
I'll hit again
I'll never ever hit again
I'll hit again
I'll hit again
Federal Government too corrupt
Mehn shit gone never stop
I'll never ever hit again
I'll hit again
I'll hit again
I'll never ever hit again
I'll hit again I'll hit again
I'll never ever hit again
I'll hit again
I'll hit again
I'll never ever hit again
I'll hit again

Verse 2(Maxx PayNN)
No surprise if them ban this jam
Ah still no even geh bar to dey promote am..
So una wey dey hear am na
Please
Pay attention to wetin
I dey yarn
No be so our Naija suppose be
Old boys wey dey up no dey promote peace
Even babe wey I love no dey follow
She dey follow aristo and
I think say na only me dah
Because say I no geh money dah
So how I go take do dah
Because say I no geh bar
Tha One mean say me I no go date you?
Dah E Don reach level wey be say
Yes All our Babes yes all na craze
No be only me dey high sha
Bruh give me lighter
Make I light up my spliff like
Let's all pretend like yeah
I wasn't here
Right(clear)
I'm like a snake Mike (clear)
I dey enter
Jamb office
Dey Pack money Mike (clear)
Dey pack money like yh
Dey pack money like(clear)
I come be rat o I dey my slow MO
(clear)I enter Presido office
I dey my ghost mode(clear)
Na me dey control DSS Na me be stronghold(clear)
Na me dey pop slow(clear)
Na me dey pop slow(clear)
Na me smoke kush(clear)
Na you dey role kush(clear)
Na you dey do like say
Na only me dey blow too(clear)

Na me dey curse dem
(clear)
Na me dey off dem(clear)

Na only me dey dey defense
Na me dey won clear
Ball!!!

I feed these haters of mine
Daily manna like Pastor Chris
Rapsolely on reality

Take me to my Maker
If I'm not truthful to Caesar
The Government is like an Undertaker
To my conscience
Haters preview
Check duh!!!
I give you a glimpse of my pain
Curticy of what i've been through
You try your best to pass
Through school but
School ain't passing through you
I fail exam na you dey steal
Them talk say change day come
Abeg
(random commentary)

Bridge II
I'll never ever hit again
I'll hit again
I'll hit again
I'll never ever hit again
I'll hit again
I'll hit again
I'll never ever hit again
I'll hit again
I'll hit again
Federal Government too corrupt
Mehn shit gone never stop
I'll never ever hit again
I'll hit again
I'll hit again
I'll never ever hit again
I'll hit again
I'll hit again
I'll never ever hit again
I'll hit again
I'll hit again
Federal Government too corrupt
Mehn shit gone
Shit gone never stop
We gone never pop
We gone never pop yeah
We gone never pop yeah

Outro(Maxx PayNN & Number One)
Number One:For real
We got the party started now
And we know cash corrupt is right here
You know what i'm saying
Maxx PayNN:yeah
The only thing that we corrupt about
Is cash we got too much money
So just incase you interrupt you must know
That you will be corrupt with my cash
(indistinct laughter)
Maxx PayNN:yeah tha was tha was that was cool
No no no no just incase you interrupt
Ready to be corrupt with cash
Maxx PayNN:Yeah yeah you have to be ready
Number One:Just incase you
Credits

About “NonStop Corruption” by Maxx PayNN

Read the complete lyrics to "NonStop Corruption" by Maxx PayNN from the album "The Unreleased Tapes" in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"NonStop Corruption" is performed by Maxx PayNN. from the album "The Unreleased Tapes" in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "NonStop Corruption", explore more songs by Maxx PayNN using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Maxx PayNN · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"NonStop Corruption" is credited to Maxx PayNN. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"NonStop Corruption" appears on "The Unreleased Tapes" in 2018.

Visit the Maxx PayNN artist page at /artist/maxx-paynn for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.