Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Commando Lyrics by Mayne cross

2020

Oohhh yea
Somebody body

Hmmmm somebody body

Sha ma duro sha ma duro duro
I get owo owo
For my kolo
I fit borrow borrow
Spend my dollar dollar

See the vibe no finish o
I dey ball like ronaldo
When dem guys dem come
Omo swear dem feel the flow
All my men dem
Pull up oh
And if you try to stop my shine
God punish you
Before dem say i dey commit o
Flow sweet like kopiko
Burst like a pimple
No be say i no dey tell you
But na truth me i dey clear you

Commando commando
Men dem pull up
Like commando
Girl dem dutty whyne on the floor
I dont play
With fa so la ti do
Commando commando
Gyals dem collect
And come and go
Men dem pull up like commando
I dont play
With my melody no no no

Girl your body
Hot like cigarette smoke
Really want to know
What youre up to
I get vibe
And you know that i got flow
I dont play
With my melody no no no
Eminado lo mo yen
Ko set i lack
O form o yen
Cos anybody know
When i come through
And i flow
And dem feel am
On a low low low
Ye ye

Pe mi gbomo gbomo
Emi ati omolomo
In all white
Like sey i be your commsioner
I step in
And i swear
Dem no fit let me down
I step in
And i swear
Dem no fit let me down

See the vibe no finish o
I dey ball like ronaldo
When dem guys dem come
Omo swear dem feel the flow
All my men dem
Pull up oh
And if you try to stop my shine
God punish you
Before dem say i dey commit o
Flow sweet like kopiko
Burst like a pimple
No be say i no dey tell you
But na truth me i dey clear you

Commando commando
Men dem pull up
Like commando
Girl dem dutty whyne on the floor
I dont play
With fa so la ti do
Commando commando
Gyals dem collect
And come and go
Men dem pull up like commando
I dont play
With my melody no no no

Commando commando
Men dem pull up
Like commando
Girl dem dutty whyne on the floor
I dont play
With fa so la ti do
Commando commando
Gyals dem collect
And come and go
Men dem pull up like commando
I dont play
With my melody no no no

Pe mi gbomo gbomo
Emi ati omolomo
In all white
Like sey i be your commsioner
I step in
And i swear
Dem no fit let me down
I enter
And i swear
Dem no fit let me down

Pe mi gbomo gbomo
Emi ati omolomo
In all white
Like sey i be your commsioner
I step in
And i swear
Dem no fit let me down
I enter o
I enter o ye ye

About “Commando” by Mayne cross

Read the complete lyrics to "Commando" by Mayne cross in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afroswing, Pop, Soundtrack.

"Commando" is performed by Mayne cross. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Commando", explore more songs by Mayne cross using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mayne cross · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Commando" is credited to Mayne cross. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Commando" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Mayne cross artist page at /artist/mayne-cross for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.