Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Feel Am Lyrics by Mayorkun

Back In Office

2021

[Intro: Mayorkun & Flavour]
Ya know
Of Lagos (of Lagos)
Phantom Onyeolima (ge-ge)
[Chorus: Mayorkun]
If na package, I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am
But if na package, I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am
[Verse 1: Mayorkun]
Ya know
Shey na wetin eye dey see
Na wetin mouth dey talk
Charlie nobody knows
There is power in your tongue iyoh
Oya everybody face your work (ge-ge)
Chief Ugo. C. Ugo of Anambra 1
Ya know
Jowizaza (ihe ge me)
Make I send my aza (onye ne me)
Obu ne ejiri ego ona agbada gbada
I greet you all
Zubby Michael
Onyeomi with doings (ge-ge)
My personal person iyohh (anyamma lele)
Chukwudube gi (anyamma lele)
Onye ele anya na azu oh (Anyamma lele)
Ima zukwa ofu obi ka anyi ji eje nu nu (Anyamma lele)
Oya wetem something ehh (Anyamma lele)
Cubana money no na okpo nunu
(Anyamma lele)
(Anyamma lele)
(Anyamma lele)
[Chorus: Mayorkun]
If na package I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel if you no feel am
[Verse 2: Flavour]
Onyeolima
See my brother we living large oh
Who don big iyoh don big oh
Eneziem anya muna ego yi
Maka onye buluebu ebugo
You got to be somebody
Or you are nobody oh
Okwa ijele nwa ne ekwu nu
Ne mezie nu Mayorkun
Of le le le of Lagos nu
Imana men ebute gi Ike
Ike anyi ji na ba mba ehh
Afu dimkpa fu ogologo ime ya
You can′t do wetin we dey do
Imazi kwanu odiri easy ohh
Odiri easy ohhh chai
[Chorus: Mayorkun]
But if na package I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am
Of Lagos (Of Lagos)
Credits

About “Feel Am” by Mayorkun

Read the complete lyrics to "Feel Am" by Mayorkun from the album "Back In Office " in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Feel Am" is performed by Mayorkun. from the album "Back In Office " in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Feel Am", explore more songs by Mayorkun using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mayorkun · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Feel Am" is credited to Mayorkun. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Feel Am" appears on "Back In Office " in 2021.

Visit the Mayorkun artist page at /artist/mayorkun for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.