Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Lose Control Lyrics by Mayorkun

Love.. For Free

2023

[Verse 1: Mayorkun]
She want love for free
Say she want all of me
But she no wan kolobi
She dey tell me casually
Shawty wan operates me manually
Emi ti mo need therapy
Emi ti mo need therapy

[Chorus: Mayorkun]
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February
For something wey I need in January

[Verse 2: Mayorkun]
Philomena dangerous she too bad
She get wahala she fit cause nuisance
And if I para dem go say I do pass
When na my matter dem dey talk for group chat (wahala)
Me I don put you for my bigger picture
But if you no gree na your forfeiture
I bring the table and the furniture
If you need carpenter make you call Jesus

[Chorus: Mayorkun]
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February
For something wey I need in January

[Verse 3: Blxckie]
She said she loves my energy
Love the way I sing, love my melodies
Said she kinda cold, need a cover please
We can go back home, let the bed ring ring
When she down bad she gon call on me
Know I got that passion it's all on me
Stuck inside the past but you’re here with me
Baby lose control I'm you driver
Now and it's clear
Just let go of your fears
I'm your soldier for real
Nothing can come between or near
Now and it's clear
Just let go of your fears
I'm your soldier for real
And nothing can come between or near, ayy

[Chorus: Mayorkun]
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February
For something wey I need in January
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February
For something wey I need in January
Credits

About “Lose Control” by Mayorkun

Read the complete lyrics to "Lose Control" by Mayorkun from the album "Love.. For Free" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, South Africa, Afrobeats.

"Lose Control" is performed by Mayorkun. from the album "Love.. For Free" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Lose Control", explore more songs by Mayorkun using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mayorkun · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Lose Control" is credited to Mayorkun. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Lose Control" appears on "Love.. For Free" in 2023.

Visit the Mayorkun artist page at /artist/mayorkun for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.