Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Story Lyrics by McBrym

2023

Intro

Plan for the best

Eno work then I hop on to the next

Swear I no go rest

Emotions dem I lay 'em on a verse

Plan for the best

Eno work then I hop on to the next

Swear I no go rest

Emotions dem I lay 'em on a verse


Pre Chorus

Adey steady on my grind

Many things wey dey sup I no mind

Cos Oluwa dey my side

In due time everything will be alright

Adey steady on my grind

Many things wey dey sup I no mind

Cos Oluwa dey my side

In due time еverything will be alright


Chorus

Ano rest I put in my all ooo

Yеah yeah

Cos Oluwa go change my story ooo

Yeah yeah

Ano rest I put in my all ooo

Yeah yeah

Cos Oluwa go change my story ooo

Yeah yeah

Verse 1

Me I go dey grind and pray make my blessings no delay

For this life wey we dey if you work you gats to chop

Me I go dey grind and pray make my blessings no delay

For this life wey we dey if you work you gats to chop

Ano envy no one

If aget na to help brotherman

Cos I know how it feels

When you no getti nothing for hand

Ano envy no one

If aget na to help brotherman

Cos I know how it feels

When you no getti nothing for hand

Pre Chorus

Adey steady on my grind

Many things wey dey sup I no mind

Cos Oluwa dey my side

In due time everything will be alright

Adey steady on my grind

Many things wey dey sup I no mind

Cos Oluwa dey my side

In due time everything will be alright

Chorus

Ano rest I put in my all ooo

Yeah yeah

Cos Oluwa go change my story ooo

Yeah yeah

Ano rest I put in my all ooo

Yeah yeah

Cos Oluwa go change my story ooo

Yeah yeah

Verse 2

Holy father make you answer our prayer

Your boys loyal e don tey we don dey try

Holy father make you answer our prayer

Your boys loyal e don tey we don dey try

Outro

Ano envy no one

Help brotherman

Know how it feels

Ooh yeah

Ano envy no one

Brotherman Brotherman

Ooh yeah yeah
Credits

About “Story” by McBrym

Read the complete lyrics to "Story" by McBrym in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Story" is performed by McBrym. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Story", explore more songs by McBrym using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for McBrym · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Story" is credited to McBrym. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Story" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the McBrym artist page at /artist/mcbrym for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.