Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Abebi Lyrics by Mdhazz

2023

It's Beatout beat
Baby girl your body too set
E pass one for lekki express
Omo she be goddess o
Girl I love you for real
Never ever can I use you play
No be pretense o

And if na see my mummy Abebi tell her say
Me I don follow kele go
And if you see my baby onyeoma tell her say
I don follow kele go o

And me I no de dey with kind of girl wey go reason me less o
She de give mе respect o
And I de hold hеr defence o
Me I no de dey with kind of girls wey go reason me less o
She de show me respect o
And I de take care her defense o

Omo losan omo lodun bayi
Omo lasan omo lopo bayi omo lopo bayi

And if na see my mummy Abebi tell her say
Me I don follow kele go
And if you see my baby Onyeoma tell her say
I don follow kele go o


Make me wonder for a long why i never sing love song o
Na cause I no get ooo
My heart was cold ooo
And all the girlie wey de come around de like to dey play games o
But me as Og o I jus poo dem ooo

And me I no de dey with kind of girls wey go reason me less o
She de give me respect o
And I de hold her defence o
Me I no de dey with kind of girls wey go reason me less o
She de show me respect o
And I de take care her defense o

And if na see my mummy Adunni tell her say
Me I don follow kele go
And if you see my baby Onyeoma tell her say
I don follow kele go o
Credits

About “Abebi” by Mdhazz

Read the complete lyrics to "Abebi" by Mdhazz in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeat, Pop.

"Abebi" is performed by Mdhazz. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Abebi", explore more songs by Mdhazz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mdhazz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Abebi" is credited to Mdhazz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Abebi" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Mdhazz artist page at /artist/mdhazz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.