Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

TBDK Lyrics by M.I Abaga

0

Chop-Chop-Chopstiix
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, comot como
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, ayy comot

Nigga they say "we too pompous"
Like new puff-puff
We get two blockus
Let the truth comot
Nigga act too comport
I no dey do turn up
I always dey my house, Lagos dey too corrupt

I too dey make sense like say I get two ogos
See as my step dey hot, like say my shoe comot
I dey look up to God, like say my roof comot
If shе dey cook jollof, my brother shoot your shot
Yeah

This bеat dey knock head like it’s trendin'-trendin'
They no gat to tell me before I sell my belly
My pastor talk say "Corona na scam"
But when I cough small
E no gree to shake my hand

All na hustle, I no dey judge, I no be saint
Get this kind money wey if dem do you panel you go faint
(Will you keep quiet?)
Naija progress na anti-clockwise
But if you wan expose am, dem go say "my brother off mic"

This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, comot comot
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot (asin, ah)
The song e hot like sun comot (for real? ehen)
Is this what you want, ayy comot-comot

Erigga how far, M.I wetin dey sup nah?
Dem cook the beat well-well, I go chop am for supper
Oma ma dey use upper, padi mi no go gock am
Somebody better stop am before dem go call olopka
Stop am

First thing first, I’m going to drip pass
Last-last na who plan well, na him go enjoy pass
This beat dey knack like say this beat dey fuck
I no suppose dey curse, but I too gives a fuck

(Omo me no get no money)
I no fit teach Etiquette
(E get one girl wey link me)
I buy cheap Air ticket
(Bad belle wey dey winch me)
But God pass dem
(Shey no be levels dem dey do sef?)
Ahn-ahn, the blog cast dem

Omo nobody holy pass, even Jesus been wear slippers
Every stripper get OnlyFans
But dem no dey fuck only fans
Our government officials gan sef dey tear strippers
(I say "our government officials gan sef dey knack dem")
Oja ti burst

Ahn, no cap
That's real rap oh my dear hommie
Straight facts, stay with big backs, got that bread on
Grind mood I don’t take snaps, but I’m on the fat zone
Even your favourite artiste refers to me as their Big Hom

This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, comot comot
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
(Area, wahala)
The song e hot like sun comot
(Warri) Is this what you want, ayy comot

See, I dey Keke dey go L, Abaga say make I branch
'Cause if I open my mouth like Auuch yansh
Shit wey go drop fit stain the full industry nicker
Because I good your favor dey fear to endorse nigga
Juju wey carry Afro wan dance Afro Juju
M.I feature me for Jam, how e be? uuh-uh
Cockroach wan do TikTok for where fowl e dey
Google the mugu, Google no know where e dey
We need the bar
Yes sir, like Jonathan
Stupid Bayelsa na Jonathan
M.I the last one we give them, dem never recover
Duvet dey lost, take this one, take am recover yourself

This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, comot comot
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, ayy comot

(Focus)
Credits

About “TBDK” by M.I Abaga

Read the complete lyrics to "TBDK" by M.I Abaga. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"TBDK" is performed by M.I Abaga. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "TBDK", explore more songs by M.I Abaga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for M.I Abaga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"TBDK" is credited to M.I Abaga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "TBDK" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the M.I Abaga artist page at /artist/mi-abaga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.