Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Do Lyrics by Minz

By Any Minz

2024

[Intro]
Below

[Verse 1: Minz]
I no mind I no mind
If she show me something wey you sabi do
I don high I don high
Oya show me something wey I no fit do
She say I be
Sharp shooter sharp shooter
Shana wole spray all the girls with my bazooka
Them go fall like dominos
When they see the caliber omo sare
Take a look at me now
I’m stacking my mula
Fuck your talkipher
Everybody gbamified

[Chorus: Minz]
Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (Owunde)
Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (Owunde)
Oh nowo mo de nowo (Owunde)
Mo ni kpe mo ti nowo (Shungbe)
Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh
Kora ye owa moto (Owunde)
Oya so the lowo oh
Mi sare sa jo oh

[Verse 2: Minz]
I no mind I no mind
If she show me something wey you sabi do
I don high I don high
Oya show me something wеy I no fit do
She say I be
Sharp shooter sharp shootеr
Shana wole spray all the girls with my bazooka
Them go fall like dominos
When they see the caliber omo sare
Take a look at me now
I’m stacking my mula
Fuck your talkipher
Everybody bamified

[Verse 3: Blaqbonez]
Girl you fine (So fine)
So fine (So fine)
Make I show you something wey man no fit do
Yeah give her one time she no comot leave us
Cos her man only do many more
We dey mtchw we dey too much
Seven o'clock and we still dey pop
Issa Issa attention party
I don’t know that broke out the fuck in my session
Snaps way dey send boys into depression
That’s our sole occupation
Sharp shoot sharp shooter
Zero body shot I’m going for the juggler
Make somebody hold me now
Flow so spectacular emi wa sare
Take a look at me now
I’m stacking up my mula
Fuck your talkipher
Make nobody bamified

[Chorus: Minz]
Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (Owunde)
Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (Owunde)
Oh nowo mo de nowo (Owunde)
Mo ni kpe mo ti nowo (Shungbe)
Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh
Kora ye owa moto (Owunde)
Oya so the lowo oh
Mi sare sa jo oh

[Outro]
I no mind
If she show me something wey you sabi do
I don high (I don high)
Oya show me something wey I no fit do
Credits

About “Do” by Minz

Read the complete lyrics to "Do" by Minz from the album "By Any Minz" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Do" is performed by Minz. from the album "By Any Minz" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Do", explore more songs by Minz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Minz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Do" is credited to Minz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Do" appears on "By Any Minz" in 2024.

Visit the Minz artist page at /artist/minz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.