Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Yawa Lyrics by MLT

2020

Vibes!

Royaltee

You know what time it is

It’s Texman on this!

Omo you see this life wey I no fit talk again (wey I no fit talk again)
Many many things don happen—Many Many Troubles—Many Many things to say

E don reach time wey I no fit look again (wey I no fit pass again)
Many many things don happen—Many Many Story —Many Many things to say

So me say Yawa!! Yawa no Dey finish
Every day new drama
Every day new Drama

Yawa!! Yawa no Dey finish
Every day new (drama) (Every day new Drama)

Money on my mind, Stress to the side
Yawa never finish so my vibe never die
Hit a blunt for the pain but it’s more than realized
Matter of fact, the mata never settle for my side
Omo body no be firewood Cuz even little shawty on my mind
No dey reply
She really steady taking up her time
Now I’m vibing, hoping I’d be rapping till I die
Wahala no wan Commot for my eye
Anything I talk nowadays is a mystery
Lost my comfort in the world now it’s history
I no sabi wetin man go do
I doubt the stress is worth it but I’m down for it
No mind the hard work said I’m down for it
Got my future placed on mind
Got my future placed on my mind ah ya ya

So me say Yawa!! Yawa no Dey finish
Every day new (drama ) (Every day new Drama)

Yawa!! Yawa no Dey finish
Every day new (drama) (Every day new Drama)

Got my heart sitting in the right space
Tryna see my mom listen to my music with a smile on her face
Body never settle for the pace, Trouble on my mind..
Only way I live is by the grace
I’m tryna take this life thing slow
Wahala dey Follow me for my back
I no sabi know where to go
Funny how I’m moving on a low
Streets kinda rough
But Jah Dey my side as we dey go
Anything I talk nowadays is a mystery
Lost my comfort in the world now it’s history
I no sabi wetin man go do (yeah yeah)
I doubt the stress is worth it but I’m down for it
No mind the hard work said I’m down for it
Got my future placed on mind
Got my future placed on my mind ah ya ya

Omo you see this life wey I no fit talk again (wey I no fit talk again)
Many many things don happen—Many Many Troubles—Many Many things to say

E don reach time wey I no fit look again (wey I no fit pass again)
Many many things don happen—Many Many Story —Many Many things to say

So me say Yawa!! Yawa no Dey finish
Every day new (drama ) (Every day new Drama)

Yawa!! Yawa no Dey finish
Every day new (drama) (Every day new Drama)

Yawa, Yawa, Yawa no dey finish
Yawa no Dey finish

Yawa, Yawa, Yawa no dey finish
Yawa no Dey finish

Mhhmmm

Royaltee
Credits

About “Yawa” by MLT

Read the complete lyrics to "Yawa" by MLT in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Yawa" is performed by MLT. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Yawa", explore more songs by MLT using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for MLT · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Yawa" is credited to MLT. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Yawa" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the MLT artist page at /artist/mlt for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.