Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Pablo’s Thought Lyrics by MNG

2020

It’s Phynest on the mix baby
Hnnnn yeee
Oluwa loseyi ooo
M N G
Say na me Stylez Baby Omo Na Stylez baby o

(SEYI VIBEZ)

Say Me Want To Live La vida Loca
Like I’m Don Pablo
Don Pablo

The Money and the fame everywhere I go
Everywhere I go

I want a rich shawty
No be one wey go beg sub money ye ee
Make the money join money
So every other day we go Dey jolly o ooo oo

So mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te’su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o eeee


Mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te’su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o eeeee

(CRYSTYLEZ)


See This Days Me Dey Wonder Why
Why The Good Die Young Why The Bad Stay Long
See my brother omo eruku por
If you try corner me my brother know you gone

See their thoughts f*ck what they don’t know
Dem ma talk when you pull up in your lambo
Many many things wey mouth no fit talk o
Wey mouth no fit talk o

Jeje me live my life
Badman just wan flex
All the fine fine girls
Dem just wan come near
Everyday me roll mi J
Badman just wan flex
Say me gat only brodas bad man gat no friends



Say Me Want To Live Lavida Local
Like I’m Don Pablo
Don Pablo
The Money and the fame everywhere I go
Everywhere I go

I want a rich shawty
No be one wey go beg sub money ye ee
Make the money join money
So every other day we go Dey jolly o ooo oo

So mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te’su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o eee
Mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te’su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o ee


Mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te’su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel
Mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te’su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o ee
Credits

About “Pablo’s Thought” by MNG

Read the complete lyrics to "Pablo’s Thought" by MNG in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Pablo’s Thought" is performed by MNG. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pablo’s Thought", explore more songs by MNG using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for MNG · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pablo’s Thought" is credited to MNG. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Pablo’s Thought" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the MNG artist page at /artist/mng for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.