Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

The Goat Lyrics by Monaky

2021

[Verse 1]
Pass me the loud
Please on a low key no let am loud
As I dey so I be pastor for house
My papa no know say he Pikin dey blau, ah
Pass me the loud
I am the goat wey be sheep for house
Na two bible dey de for my bag
One na for God, one is made of grass

[Chorus]
When I dey church I like to shout Halle (Alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (Alright)
I Dey wear ṣòkòtò like bàbá Shade (Alright)
Dem no dey see say I dey cause gbege, еh
I like to shout Halle
Dem no dеy see say I dey carry kele (Alright)
I dey wear shokoto like bàbá Shade (Alright)
Dem no dey see say I dey cause gbege, eh

[Verse 2]
But shey na me dey roll the jumbo
Bad nigga wey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy wey go shift your pant o
Na me dey roll the jumbo
Bad nigga wey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy wey go shift your pant o

[Refrain]
I no dey follow run from ekelebe
Them dey call me omo oluwa
Family dey call me Akorede
Them dey call me ọmọ Olúwa
[Non-lyrical vocals]

[Chorus]
When I dey church I like to shout Halle (Alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (Alright)
I dey wear ṣòkòtò like bàbá Shade (Alright)
Dem no dey see say I dey cause gbege, eh
I like to shout Halle (Alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (Alright)
I dey wear ṣòkòtò like bàbá Shade (Alright)
Dem no dey see say I dey cause gbege, eh
When I dey church like to shout Halle (Alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (Alright)
(I dey carry, carry, carry)
I dey wear ṣòkòtò like bàbá Shade (Alright)
(But I dey carry, carry, carry)
Dem no dey see say I dey cos gbege, eh
(But I dey carry, carry, carry)
I like to shout Halle (Alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (Alright)
(I dey carry, carry, carry)
I dey wear ṣòkòtò like bàbá shade (Alright)
(But I dey carry, carry, carry)
Dem no dey see say I dey cause gbege, eh
(But I dey carry, carry, carry)

[Outro]
Ahh
My papa think day I no know anything
Wahlai mama fit swear say I no know anything
I no dey sick but I dey take medicine
Early mor-mor for house we don dey roll something
Credits

About “The Goat” by Monaky

Read the complete lyrics to "The Goat" by Monaky in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats, Afrobeat.

"The Goat" is performed by Monaky. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "The Goat", explore more songs by Monaky using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Monaky · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"The Goat" is credited to Monaky. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "The Goat" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Monaky artist page at /artist/monaky for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.