Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

The Plug Lyrics by Monaky

Patient Zero

2023

[Intro]
Lovely, lovely, rhythm
Ah, yo, yo, yo
Eh, heey

[Verse 1]
I get big green like avenger
Nnamani dey call me ikenga
All of dem want to put body nakupenda
She left a note at the door read me letter

[Refrain]
I want make we take flight
Converge under the moonlight
E get something whey I wan tell you
That shit go get you so high
Naso she roll me one tie
As a bad guy me I blow twice
This thing sweet pass revenue
This baby got me so wild

[Verse 2]
This no be O.A.U wе be the new School
Thе level go well journey mercies came through
Collect the five vowels A, E, I, O, U
They call me God speech because I must come through, eh-eh

[Chorus]
Pass and puff
I dey catch rhythm with my plug
We dey run am air tight, nothing dey loss
And I like the way the chic dey floss, eh-eh
Pass and puff
I dey catch rhythm with my plug
We dey run am air tight nothing dey loss
And I like the way the chic dey floss

[Post-Chorus]
I give her owo, she give me lighter
The baby hm, she come dey crush am
I take her hm, I come dey hyper
The baby hm, na me go crush her

[Verse 3]
You no say me no fit for gbege (Eh-eh)
No give me wetin head no go carry o (Oh-oh)
Make dem no come dey pour me water (Eh-eh)
This bonding whey we share make e tarry (Oh-oh)
Many many things dey for under table
Highest in the room na we go top the table
But I like see your other side
She say get behind me satan and they call me devil

[Refrain]
Converge under the moonlight
Naso she roll me one tie
This thing sweet pass revenue
This baby got me so wild

[Chorus]
Pass and puff
I dey catch rhythm with my plug
We dey run am air tight nothing dey loss
And I like the way the chic dey floss, eh-eh
Pass and puff
I dey catch rhythm with my plug
We dey run am air tight, nothing dey loss
And I like the way the chic dey floss

[Post-Chorus]
I give her owo, she give me lighter (Pass and puff)
The baby hm, she com dey crush am (I dey catch rhythm with my plug)
I take her hm, I come dey hyper (We dey run am air tight nothing dey loss)
The baby hm, na me go crush her (And I like the way the chic dey floss)
Ah, ehn-eh, oh-oh
Credits

About “The Plug” by Monaky

Read the complete lyrics to "The Plug" by Monaky from the album "Patient Zero " in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"The Plug" is performed by Monaky. from the album "Patient Zero " in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "The Plug", explore more songs by Monaky using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Monaky · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"The Plug" is credited to Monaky. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"The Plug" appears on "Patient Zero " in 2023.

Visit the Monaky artist page at /artist/monaky for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.