Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Abakwa Breeze Lyrics by Mottanni

0

Na abakwa dis
Dem di wonda how we di progress
Bad bele pipo di confuse whether their Prayer di instead give we na success.
With no good roads, dem di thing say we no go rise, with frequent power cuts, see how we di improvise
With lead opposition cam see how dem di try tous les choix fo put we to a mess.
We get all the best schools see how we di wonder after school with files
Na abakwa dis
Dem say we di make mop, say we dey on top.
Say we di croix say we fit stand on our own and no di wait oda pipo for givе we ting dem,
So dem di look wе like film,
As we di writam, actam den selam
Den pray make dem see am
Na Abakwa dis
We no di listen for our heart again
Say gain no dey de but pain
Na head di pay
So we must use am every day
In other for no turn gay
And we belief say at the end of the tunnel we go see that light ray
Abakwa Pipo
We no di dem because wen we dey down like nothing we are up to something,
We di wear our cross for fix wa head for jumbe the crown
Na Abakwa dis so
We di rise with no models for look up to but only the skies
Without ease but like and incureable disease
Even if you try for freeze we, we go still rise
Because say na wa destiny and we go cease am even if you cause the storm for always di fall for wa place.
We dey in peace wen we di fight for justice
even though you beat we,
treat we and
trowey we like wowo pieces.
Abakwa pipo
Till we die,
We no go eye
We be na die no cover eye
When e bad,
We go try no style
Then wait small fo wa nile
We go work and we go die cry
Abakwa pipo, no di shame die
We go di dig am
Till that thing wey we dream am
Believe am
Think am
Work am
We achieve am
Mottanni
Credits

About “Abakwa Breeze” by Mottanni

Read the complete lyrics to "Abakwa Breeze" by Mottanni. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Spoken Word, Poetry, Non-Music.

"Abakwa Breeze" is performed by Mottanni. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Abakwa Breeze", explore more songs by Mottanni using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mottanni · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Abakwa Breeze" is credited to Mottanni. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Abakwa Breeze" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Mottanni artist page at /artist/mottanni for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.