Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Jamboree Lyrics by Mr Eazi, Tekno

The Evil Genius

2023

[Intro]
Zagawhat
It's your boy Eazi
Yeah

[Verse 1]
I remember the day
Wey I dey tell you sey we for dey
You bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you gan
I remember the day
Wey you dey form when me I dey toast you
You been dey do like say you no no sey me I dey feel you gan

[Chorus]
Oya, baby, Jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Oya, baby, Jamboree
I go like to be your Alhaji (Your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

[Post-Chorus]
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin you do me wey dey make I fall in love o
Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me, I no no wetin you do me wey dey make me fall in love

[Refrain]
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (Ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

[Verse 2]
When you dey para na prada
Friendly na Fendi
All for you
I go dey credit you monthly
Service you daily
Talk and do
And if we marry today, I no go commit adultery o
Yeah, that na true
'Cause me I'm with you all the way, baby
That kind cruise

[Chorus]
Oya, baby, Jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Oya, baby, Jamboree
I go like to be your Alhaji (Your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

[Post-Chorus]
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin you do me wey dey make I fall in love o
Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me, I no no wetin you do me wey dey make me fall in love

[Refrain]
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (Ah)
Make you dey coolu coolu my temper
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (Ah)
Make you dey coolu coolu my temper

About “Jamboree” by Mr Eazi

Read the complete lyrics to "Jamboree" by Mr Eazi, Tekno from the album "The Evil Genius" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Jamboree" is performed by Mr Eazi, Tekno. from the album "The Evil Genius" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jamboree", explore more songs by Mr Eazi, Tekno using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mr Eazi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jamboree" is credited to Mr Eazi, Tekno. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Jamboree" appears on "The Evil Genius" in 2023.

Visit the Mr Eazi, Tekno artist page at /artist/mr-eazi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.