Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Adaku Lyrics by MSN kali

2021

When I first saw you I tried to come closer
You didn't like me cause I wasn’t in a Rover
You no Sabi wey person go be so no dey puff shoulder
Every day I climb higher you going lower
I been dey wait for your number
Get on my knees and pray to Jehovah
I been dey ask to be your lover
Even after you don deny ten time over
See as life dey be
I see adaku for road she tell me na pandemic
Cause she dey stand near man wey Belle don big
Everywhere don stew them they go overseas
I no fit promise anything wey I no get
Na the music wey I get and Mama's blessings
Last cash wey I wan carry play betting
Money i go chop pay for mama blessing
I be old time sailor I dey run for the Gold
Make una kuku take una palava dey go
You the Waka round town guys the scopee your yansh
Your toto the scratch
Konji don the catch
Cause I no hold iPhone you panic and dash
Now your plans don crash
Blessings don the flow I don dey see cash
I may not be first but I'll never be last
Now na my blockus girl you wan kpansh
[Chorus]
Ribs riba riba riba o
Adaku
Why you dey like this
Why your life like this o
Adaku
Wht you dey like this
Why your life like this o
Adaku
I don warn you several times
[Verse 2]
I been no fit to chance
Him be prison comptroller
Ein go kick me with that very big akpola
Why most girls be olodo
Why most girls the follow follow
You see one guy wey the wear jean and sneaker she come eye me cause I been dey wear knicker
She wan see me cause na my penis big pass
Adaku my time go come
Chorus]
Ribs riba riba riba o
Adaku
Why you dey like this
Why your life like this o
Adaku
Wht you dey like this
Why your life like this o
Adaku
I don warn you several times
When I first saw you I tried to come closer
You didn’t like me cause I wasn't in a Rover
You no Sabi wey person go be so no dey puff shoulder
Every day I climb higher you going lower
I been dey wait for your number
Get on my knees and pray to Jehovah
I been dey ask to be your lover
Even after you don deny ten time over
Yeah yeah
Credits

About “Adaku” by MSN kali

Read the complete lyrics to "Adaku" by MSN kali in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Adaku" is performed by MSN kali. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Adaku", explore more songs by MSN kali using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for MSN kali · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Adaku" is credited to MSN kali. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Adaku" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the MSN kali artist page at /artist/msn-kali for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.