Lyrks
Lyrks
Cover Art

Commando Lyrics by MUT4Y

2018

[Intro]
Yeah yeah
Odi odi
Starboy
Ehn Ehn

[Verse 1 – Wizkid]
The love wey you give me girl e dey high pass palmi
“Spellz”
Omalicha girl you sweet pass jollof oh
Apuruka something come and coolu my temper oh
My baby see wetin you carry oh le le oh oh

[Hook/Chorus – Wizkid & Ceeza Milli]
Baby whine oh shake ehn ehn
Whine commando
Whine and dance commando ehn ehn
Whine oh my baby go down low
Odi Odi
Shake oh shake oh
Shake make you dance you don’t know
Whine and dance commando
Whine oh my baby go down low

[Bridge – Ceeza Milli]
Bumana
Come see baller
E be your body make I go gaga
Ohima (?)
Oh let your bumama
Come see baller
E be you I dey search for truecaller
Ohima (?)

[Verse 2 – Wizkid]
Ehn
Oh baby oya move oya
Baby whine nyoma
You fine chioma
Say na you be the one I dey want oh
Every day she listen to my song
She dey do it all night long
I tell her say na she I want
She say na me wey she dey want yay

[Hook/Chorus]
Oh baby whine oh shake ehn ehn
Go down low
Whine am baby go down low ehn ehn
Whine am baby go down low
Baby shake commando ehn ehn
Baby whine oh shake oh, commando ehn ehn
Whine am baby go down low ehn ehn
Whine for me you be commando

[Bridge]
Bumana
Come see baller
E be your body make I go gaga
Ohima (?)
Oh let your bumama
Come see baller
E be you I dey search for truecaller
Ohima (?)

[Verse 3 – Ceeza Milli]
Aye
Girl I wanna feel your body on my body
I no really wanna waste your time girl
Girl I for like make you sef come be my paddy “Spellz”
Now you gat me knocking at your door gat me knocking
Cos nobody love her better
Girl I dey beg you make I enter finito late oh
Girl come whine fi papito
Fiesta fiesta when you boogie down I dey mental
The way you whine oh yea my baby dance reggae and Calypso

[Hook/Chorus]
Oh baby whine oh shake ehn ehn
Go down low
Whine am baby go down low ehn ehn
Whine am baby go down low
Baby shake commando ehn ehn
Baby whine oh shake oh, commando ehn ehn
Whine am baby go down low ehn ehn
Whine for me you be commando

[Bridge]
Bumana
Come see baller
E be your body make I go gaga
Ohima (?)
Oh let your bumama
Come see baller
E be you I dey search for truecaller
Ohima (?)

[Hook/Chrous Wizkid & Ceeza Milli]
The love wey you give me girl e dey high pass palmi
Omalicha girl you sweet pass jollof oh
Apuruka something come and coolu my temper oh
My baby see wetin you carry oh le le oh oh
Baby whine oh shake oh, whine commando
Whine and dance commando
Whine oh baby go down low
Odi Odi
Shake oh shake oh
“Spellz”
Shake make you dance you don’t know
Whine and dance commando
Whine oh my baby go down low

[Outro]
Credits

About “Commando” by MUT4Y

Read the complete lyrics to "Commando" by MUT4Y in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Commando" is performed by MUT4Y. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Commando", explore more songs by MUT4Y using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for MUT4Y · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Commando" is credited to MUT4Y. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Commando" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the MUT4Y artist page at /artist/mut4y for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.