Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Instagram Lyrics by Vibez Inc

Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1

2024

[Verse 1: Muyeez]
Shawty you make me emotional
Bursting my Medulla
I been chatting on Instagram
I.G tell me say you no know that
I follow you, but you no follow back
Shawty say "You are turnover"
If ou spin on me, I go turnover
Tell me say her name na Omotola
She tell me say she like it in a boulevard
Me I tell her, shawty shey you know the vibe
I go tell you things wey you no never ah
Only Jah blessings dey on this kid
[Chorus: Seyi Vibez, Muyeez, Seyi Vibez & Muyeez]
For this street i no fit do dodoyo
Show it now if you love someone
I no fit tell you many things wey you know ọmọ
Wire aza mi make we dey nor nor
Ọmọ me I dey like dis, I dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye
Shole gbemidebe
Ọmọ iya mi shole gbemidebe (Oluwaloseyi)
[Verse 2: Seyi Vibez]
Money make me emotional
Bursting my medulla
Chatting on Instagram
I.G na you say we go see later
I called you but you no call me back, mama
I remember my class teacher
But right now Alhamdulillah
Hands in the air, lets party na
Bottles for the girls, wey sabi na
The loser pay
If you no get, them no go stay
When you go out, ko ranti ile
See my vibe call it trabaye
Epariwo ogo aye (OGO)
[Chorus: Seyi Vibez, Muyeez, Seyi Vibez & Muyeez]
Only Jah blessings dey on this kid
For this street i no fit do dodoyo
Show it now if you love someone
I no fit tell you many things wey you know ọmọ
Wire aza mi make we dey nor nor
Ọmọ me I dey like dis, I dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye
Shole gbemidebe
Ọmọ iya mi shole gbemidebe
Credits

About “Instagram” by Vibez Inc

Read the complete lyrics to "Instagram" by Vibez Inc from the album "Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeat.

"Instagram" is performed by Vibez Inc. from the album "Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Instagram", explore more songs by Vibez Inc using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Vibez Inc · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Instagram" is credited to Vibez Inc. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Instagram" appears on "Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1" in 2024.

Visit the Vibez Inc artist page at /artist/vibez-inc for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.