Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Remix/Sare Sare Lyrics by Naeto C

Festival

2015

[Intro]
Ay
Na na na na na
Oh oh
[Chorus]
Na me and you remix eh
Me and you remix
Everything dey sare sare
Everything dey sare sare
Put am on repeat eh
Put am on repeat
The matter don dey sare sare
The matter don dey sare sare
Na me and you remix eh
Me and you remix
Everything dey sare sare
Everything dey sare sare
Put am on repеat eh
Put am on repeat
Thе matter don dey sare sare
The matter don dey sare sare
Body dance, who no like better romance
Baby move, continue to give me the groove
Body dance, who no like better romance
Baby move, continue to give me the groove
Put am for repeat eh
International (won o mo)
Sare sare
International
Sare sare
International
Sare sare
International
Sare sare
[Verse 1]
She know say she get am
See her body she sabi to set am
She dey tease, na me just dey let am
Oya, make I start to dey spend am
You know say onto say I dey press am
Your bobo take carry impress am
Whatever I bring she collect am o
Her fire I sabi to quench am
I carry am enter for Ghana
Night and day she dey scream, she dey halla
No matter the mood or the manner
Na me wey dey apply the spana, hana, hana
[Chorus]
Na me and you remix eh
Me and you remix
Everything dey sare sare
Everything dey sare sare
Put am on repeat eh
Put am on repeat
The matter don dey sare sare
The matter don dey sare sare
Me and you remix eh
Me and you remix
Everything dey sare sare
Everything dey sare sare
Put am on repeat eh
Put am on repeat
The matter don dey sare sare
The matter don dey sare sare
Body dance, who no like better romance
Baby move, continue to give me the groove
Body dance, who no like better romance
Baby move, continue to give me the groove
Put am for repeat eh
International (wo)
Sare sare
International
Sare sare
International
Sare sare
International
Sare sare
[Verse 2]
Spilling the manya
Twenty bottles you know say you go tire
Over here baby touching the wire
Pon the wallet I get in the fire
What you desire
Abolotahaya
Tell me you have what it takes to acquire
Cuz me, I'm a buyer, the level is higher
Hitting notes every night like a choir
I can't deny her
I'm keeping it coming
Can you swallow the money we burning
Late in the night up to six in the morning
I know you can tell that the others are learning, ehen
[Chorus]
Na me and you remix eh
Me and you remix
Everything dey sare sare
Everything dey sare sare
Put am on repeat eh
Put am on repeat
The matter don dey sare sare
The matter don dey sare sare
Me and you remix eh
Me and you remix
Everything dey sare sare
Everything dey sare sare
Put am on repeat eh
Put am on repeat
The matter don dey sare sare
The matter don dey sare sare
Body dance, who no like better romance
Baby move, continue to give me the groove
Body dance, who no like better romance
Baby move, continue to give me the groove
Put am for repeat eh
International (wo)
Sare sare
International
Sare sare
International
Sare sare
International
Sare sare
Credits

About “Remix/Sare Sare” by Naeto C

Read the complete lyrics to "Remix/Sare Sare" by Naeto C from the album "Festival" in 2015. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Nigerian Rap, Dance.

"Remix/Sare Sare" is performed by Naeto C. from the album "Festival" in 2015 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Remix/Sare Sare", explore more songs by Naeto C using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Naeto C · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Remix/Sare Sare" is credited to Naeto C. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Remix/Sare Sare" appears on "Festival" in 2015.

Visit the Naeto C artist page at /artist/naeto-c for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.