Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Sika Duro Lyrics by Nagyi

Sleep When I’m Rich

2021

Nagyi – Sika Duro – Sleep When Im Rich
Chorus
Omu dwin s3 ya ko gyi sika duro
The way we blow ay3 s3 sika duro
We hustle ky3 b) mpay3 on the low
Omu hu bi da ay3 s3 sika duro
Ay3 s3 sika duro
Verse 1
It be hard but we on chale
Dem times you dey chop I dey hung chale
The money wey I get I invest chale
Dey figure sey we lost but we won chale
Kanta we dey shop for the clothes chale
Anything we get we dey sell chale
The girlies you dey chase you for dawg chale
The kwacha we dey run I dey chase chale
Break the key down then we base chale
Nyame fa mi b)ni ky3mi we dey pray chale
Make I buy the house some, what be rent chale
I for make the fam proud of the boy chale
So we scatter for the road me den boys chale
Basement to the attic ground up chale
Pour shots for the souls that we lost chale
Motivation for the team it be vim chale
The fish go dey turn into steak
The Uber go turn into Wraith
Susu box go dey turn into safe
The doubt go dey turn into faith
The love go dey turn into hate
What a shame
I’m putting on for my team
Out here just living my dreams yeah yeah
Ten toes I stay on my feet
Out here just looking for cream yeah yeah
I know you know what I mean
I know you know what I mean
Dem shock how we blow
The leprechaun’s found all the gold
Chorus
Omu dwin s3 ya ko gyi sika duro
The way we blow ay3 s3 sika duro
We hustle ky3 b) mpay3 on the low
Omu hu bi da ay3 s3 sika duro
Ay3 s3 sika duro
Verse 2
Started from the onset
Manna bad and boujee like Offset
How much dem go pay we for the concert
You dey try too much ino be contest
Simple guy but my brain too complex
Stay prayed we dey trust for the process
Ino dey fear who dey come next
It’s about who go last for the longest woah
Came through the night for the doe then we ghost
Life is a beach like we drive by the coast
Back in my city be doing the most
Captain my team I draw plays like a coach
In love with my songs now she say I be dope
Spit for the boys and they calling me coke
NBA young boy we never dey broke
Drop an EP make the whole world dey soak
Bridge
All of my n****s we base
Sake of the money they chasing
All of my shawties dem base
Sake of the money they chasing
Tell all my people to pray
The money go come ibe patience
Sake of the trouble we facing
Chorus
Omu hu bi da ay3 s3 sika duro
Ay3 s3 sika duro
(see we chasing for the doe
And all my boys never going slow
See we bout to blow
Make dem know
I say make dem know)
Credits

About “Sika Duro” by Nagyi

Read the complete lyrics to "Sika Duro" by Nagyi from the album "Sleep When I’m Rich" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Trap, Rap.

"Sika Duro" is performed by Nagyi. from the album "Sleep When I’m Rich" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sika Duro", explore more songs by Nagyi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Nagyi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sika Duro" is credited to Nagyi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Sika Duro" appears on "Sleep When I’m Rich" in 2021.

Visit the Nagyi artist page at /artist/nagyi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.