Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Compass ( Afrobeat ) Lyrics by Narutto

2020

Compass:


Oh Baby girl your body fine
I swear no body fine pass you(pararara)
Except I get your number
Me I no go let you come pass o(porororo)
Other guys them just dey spend their money yet dem no get compass(pararara)
All these girls Dem just dey find my side
But guy na who dem wan cast o(porororo)
Ah ah(eh eh)

O amaka mi
She wan murder me
She wan put me for gutterrrr
She wan corner me
O amaka mi
She wan murder me
She wan put me for gutterrrr
She wan corner me

This kind thing i never see
This kind thing I never see
This thing wey you carry girl too big
American embassy(american embassy)

This kind thing i never see
This kind thing I never see
This thing wey you carry girl too big
American embassy(american embassy)

Omoge set e omogemi
You dey make me wan fight with my ogbeni
Oh my girl your body bad sisi olurun
Oya make your body move
Your my odo o

Omoge set e omogemi
You dey make me wan fight with my ogbeni
Oh my girl your body bad sisi olurun
Oya make your body move
Your my odo o
(Oh oh oh )

Oyo yo
Sisi go komaro
I go carry
Your matter
For my own

Oyo yo
Sisi go komaro
I go carry
Your matter
For my own
Oooooooooo


Maka gini
Maka two
Baby give me one
And also give me two
This your sexy body
Make me want to do
This your sexy body girl e pass e miracle(miracle)
Oya wole wole ah
Rock your sexy body ah
Baby make me soji ah
Cus my eye don dirty ah
Baby ibakala mishi(oh a)
My amaka baby(oh a)
See my odoyewu
Baby pretty pretty eee

Shomo!!
Let's go thereeeeee
Maaaaaagic
Embolab
Money money money
Kpese kpese(yes seeeeehh)
Magic
Credits

About “Compass ( Afrobeat )” by Narutto

Read the complete lyrics to "Compass ( Afrobeat )" by Narutto in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeat, Nigeria.

"Compass ( Afrobeat )" is performed by Narutto. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Compass ( Afrobeat )", explore more songs by Narutto using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Narutto · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Compass ( Afrobeat )" is credited to Narutto. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Compass ( Afrobeat )" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Narutto artist page at /artist/narutto for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.