Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Vex Lyrics by NATIVE Sound System & Sholz

Cruel Love / Vex

2023

[Intro: Candy Bleakz]
Ladies dragon (Mhm)
SHŌLZ out here
Adey, turn up the volume
[Chorus: Candy Bleakz & Teezee]
I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una go regret, go regret now, now
I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una must regret (Yeah, Zaus), go regret now, now
[Verse 1: Teezee]
Duro timi o, olorun mun mi
Omoge duro timi o, olorun mun mi
Came and I left with the Xuvie
Damn, might say my life is a movie (Omo lomo)
Yeah, yeah, yeah, yeah
Mo ti dede
I'm up to something baby
We here to count this money
Riot city, fuck you, pay me
You try to kill us but we re-up
You can't kill our spirit
We go vex, and we no go forget
[Chorus: Candy Bleakz & Odumodublvck]
I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una go regret, go regret now, now
I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una must regret (Odumodublvck), go regret now, now (Yeah, ayy)
[Verse 2: Odumodublvck]
Orishirishi, they know my M.O, I no dey bite my tongue
When I been dey broke, my Rizla dey white, when I dey roll my skunk
Eh, when I dey fuck I choke (Ayy)
She no dey smoke with raw (Raw)
We no dey use rubber band, na the roll-bond we dey, dey bond on top
Adey my time is close, I know
Dowe 'til I turn comatose
I go dey hustle, ABJ Lagos, up Iweka Road
Dan buro ubanka
I dey lap with the men wey come to conquer
Na Momodu snap the flow for camera
I dey hope on Pete Obi to save me
Atiku dey my DMs
Tinubu dey call me, "Odumodu can you be my PM?"
I been tell am say I no go 'gree, if you no buy me loud (Prra)
Ayy, if you no buy me loud (Kpa, shege)
If you no buy me cruise ayy (Comot body jor), I know (Who dey?)
If you no buy me loud (Come on)
Mtchw (Prra)
[Chorus: Candy Bleakz]
I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una go regret, go regret now, now
I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una must regret, go regret now, now

About “Vex” by NATIVE Sound System & Sholz

Read the complete lyrics to "Vex" by NATIVE Sound System & Sholz from the album "Cruel Love / Vex" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigerian Rap, Afrobeat.

"Vex" is performed by NATIVE Sound System & Sholz. from the album "Cruel Love / Vex" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Vex", explore more songs by NATIVE Sound System & Sholz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for NATIVE Sound System & Sholz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Vex" is credited to NATIVE Sound System & Sholz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Vex" appears on "Cruel Love / Vex" in 2023.

Visit the NATIVE Sound System & Sholz artist page at /artist/native-sound-system-and-sholz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.