Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Sweet tomato Lyrics by Nello Antia

2020

Infinity pon the beat
Nello antia
Is the owner oh
Ozagaga oh
Today for ahoda
Dem tellie me
Dem see you for shitta
The love I get for you
The root is very stronga
For your matter
I go killie plenty nama when
I start i dey finish you know
I award you I need you you know
Oh yeah
Oh yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
I don dey wonder why
I feel say you give me something chop
What have you done to me
Why am I loving you like this
The love I get for you
Baby е sweet pass tomato
And you fine pass ini edo
And i go play like ronaldo naldo
Thе love i get for you you you baby e sweet pass tomato
And you fine pass ini edo
And i go play like ronaldo naldo
The love i get for you you you
E dey pank pank pank
For my mind mind mind
The love i get for you
The love i get for you
For you
This kind love
Wey i dey gettie for you
Baby i no fit understand am o
You are one in a thousand o
Girl i no go lie
Baby you know
Say na you go be my boo
And you dey burst up my brain box oh
And i go give you the walk up
Dem no know and na you go be my wife
I swear to God
I no go place anybody above you
Promise to give you joy
Never ever to dull you
Na you go be my queen
I promise to adore you
This kind love
The love I get for you
Baby e sweet pass tomato
And you fine pass ini edo
And i go play like ronaldo naldo
The love i get for you you you baby e sweet pass tomato
And you fine pass ini edo
And i go play like ronaldo naldo
The love i get for you you you
E dey pank pank pank
For my mind mind
The love i get for you
The love i get for you
For you
Ayo
Am bless
And i thank God
I found you
Girl i don go many places
And i ve seen many faces
But no one like you
See thunder go fire all the people wey no wan see us together
You are the best among the rest my lady
You dey give me joy
You dey give me happiness
This kind love
The love I get for you
Baby e sweet pass tomato
And you fine pass ini edo
And i go play like ronaldo naldo
The love i get for you you you baby e sweet pass tomato
And you fine pass ini edo
And i go play like ronaldo naldo
The love i get for you you you
E dey pank pank pank
For my mind mind
The love i get for you
The love i get for you
For you
I dun de wonda why
I feel say
You give me something chop
What have you done to me
Why i'm i loving you like this

About “Sweet tomato” by Nello Antia

Read the complete lyrics to "Sweet tomato" by Nello Antia in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Sweet tomato" is performed by Nello Antia. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sweet tomato", explore more songs by Nello Antia using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Nello Antia · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sweet tomato" is credited to Nello Antia. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Sweet tomato" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Nello Antia artist page at /artist/nello-antia for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.