Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

COUCI COUÇA Lyrics by Ngoma

MANAWA

2020

Ǝn t’ən père kwɛnkə ,Ladkê ladkê ladkê
Ne jîe teu nə zədke, yantə yantə yantə
Pɛn yie fah le rah’kə, zankə zankə zankə
Fäh l’an tiantə, nge kyantə kyantə kyantə
Kô lahke zoNkə, Ǝn kwa mic t’ən zobte Tətətə
Place di hot for this Mboa, e de lek na hellfire
We no want turn soya, I pray to God I’m a sinner
Rest In Peace to the others, who've been murdered
By the gun, your sons and daughters
Pamper the matter and keep us together
Ont ne veut pas Corona abeg baba
Cam no go must go with all de do
And sheri coco di want falla go
Sey me na ye fit do collabo
Lek e be know me since alepok
O pəre tsô pəre məloh chui pas Dikalo
I nofit turn water into mimbo
But patient dog di chop fat bone
When hungry dog di chop all meat go
Sissongo Chop broke pot
All les day we di pop And while di mendem di tok
We shut down the whole block
Now you how we rock
Pancho di chuckam chuckam Na for nzolo
Pancho di chuckam chuckam Na for nzolo
Pancho di chuckam chuckam Na for nzolo
Pancho di chuckam for nzolo huzo
Sans main dans la main couci-couça
Ça se passera bien couci-couça
Lave-toi les mains couci-couça
Ça chou déjà bien couci-couça
All ting de now Na for pipe
All ma dossier dem dong ripe
I nobe need for give bribe
As me and money di vibe
She telling me she my type
All I want to do is be alright
Ǝn koNə ro Ǝn ko lonə fight
Pô chîə nkahtə me with a knife
And mosquito bite me from left to right
Awake at night waiting for morning light
I find a mic and slide the other side
Awake at night waiting for morning light
Cam see how I de bend sikin, I'm not a God, not a King
Got my arm in a sling, Like David ready to swing
E go ting a ling a-ling add a dong to the ding
Now they know I’m a G, I sey I nobe pikin
Lord of vibes and the drip, ma toothpick Na chinchin Yee!
Cam no go must go with all de do
And sheri coco di want falla go
Sey me na ye fit do collabo
Lek e be know me since alepok
O pəre tsô pəre məloh chui pas Dikalo
I nofit turn water into mimbo
But patient dog di chop fat bone
When hungry dog di chop all meat go
Sissongo Chop broke pot
All les day we di pop And while di mendem di tok
We shut down the whole block
Now you how we rock
Pancho di chuckam chuckam Na for nzolo
Pancho di chuckam chuckam Na for nzolo
Pancho di chuckam chuckam Na for nzolo
Pancho di chuckam for nzolo huzo
Sans main dans la main couci-couça
Ça se passera bien couci-couça
Lave-toi les mains couci-couça
Ça chou déjà bien couci-couça
All ting de now Na for pipe
All ma dossier dem dong ripe
I nobe need for give bribe
As me and money di vibe
She telling me she my type
Credits

About “COUCI COUÇA” by Ngoma

Read the complete lyrics to "COUCI COUÇA" by Ngoma from the album "MANAWA" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro Trap, Afrobeat, Hip-Hop.

"COUCI COUÇA" is performed by Ngoma. from the album "MANAWA" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "COUCI COUÇA", explore more songs by Ngoma using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ngoma · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"COUCI COUÇA" is credited to Ngoma. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"COUCI COUÇA" appears on "MANAWA" in 2020.

Visit the Ngoma artist page at /artist/ngoma for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.