Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Suffri Lyrics by Nneka

To and Fro

0

Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of the redemption, naija, naija
We dey talk of resolutions, oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake
All these lies so

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh

Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother, your wish is my order, oh
But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh

Bridge
Suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh

Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit
To see us rise we must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o
Credits

About “Suffri” by Nneka

Read the complete lyrics to "Suffri" by Nneka from the album "To and Fro". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Suffri" is performed by Nneka. from the album "To and Fro" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Suffri", explore more songs by Nneka using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Nneka · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Suffri" is credited to Nneka. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Suffri" appears on "To and Fro".

Visit the Nneka artist page at /artist/nneka for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.