Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Inside Job Lyrics by OBA

2023

Chorus 1: OBA
Street boys dem de para (para)
Tryna get the gwala (eh)
Ajebo lori Street wey still get wahala (wahala)
Back den we no been get La La we no de blow zaza
Next time wey you bring the bank link am to him cashappp
BOA ti drop
SBA ti drop
Shet Banger ti drop
All them boys dem wanna pop
If I chop one IRA like this before I start to ball
Na to carry like 300k do wire for the plug
We de spin any block wey we want in a dodge (Stunt)
Pull up with the whole crew swag multitude fresh from oven (Hot)
Hot box on a daily tell me why I no go hot
We de bomb from stu’ record for stu’ our work na Inside Job
Verse 1: ABH
Ask Olu na inside job
We no Dey loud this kind job
Boys dey street dem no dey talk
Up all night dey put in work
Way back then around the blocks
Rolling heavy with the squad
I Dey update with my boys
Pushing buttons till e drop
Everyday we Dey Dey work
Burning la la on a soft
Lowkey chilling with the boys
DMC you know we up and we on
Cause a barrack boy like me
You know say I no like Dey form
That is why you always see me in the studio Dey record
Dey report everything wey Dey my thoughts
I Dey wrestle all my demons I cannot sleep till it’s morn’
That’s on God still on God
Very soon we go on tour
I go roll up with my boys smoking Zaza straight from Dutch cause oh boy
Chorus 2: ABH
Street boys dem Dey para (yea)
Tryna get the gala (yea)
Ajebo lori street wey no get wahala (no wahala)
Back then we no been get la la we no dey smoke Zaza
Right before you do the work link am to him cashapp cause
BOA ti drop
SBA ti drop
Shet banger ti drop all the boys they wanna pop
If I chop one IRA like this before I start to puff
Na ti carry like 200k do wire for the plug (wow)
We Dey pull up anywhere wey we want in a dutch(in a dutch)
Pull up with two ukwu and you know this no be Fufu (no cap bro)
Hotbox on a daily tell me why I no go pop
We Dey bomb for our Stu record for our Stu
Our work na inside job (na inside job brother)
Verse 2: Dankay
Tell me why I no go pop (boot mode)
Late night dey record
If this one na shoot bed mama fly no perching on my porch (at all)
I dey reason make i talk tell them
Watyn really dey sup
But the feds are lurking
Them threaten to lock Omo olopa up
Cause if
BOA go drop (drop)
SBA go drop (drop)
We still get carting for corner inside job and that’s what’s up
Tho that na midnight job
Greendot burst call the plug tell am say we wan upgrade
Change the plug for bigger jobs
Tell me
Where the Lala bros make major call him plug
If Na doctor, Nat, or that guy wey dey stay for inside bunk (make e sha tight)
I been know say when them see us winning
Them go call the cops (20-20)
Pack all we boys inside car like 5 of us
Came back that very day when they see us they were shocked (Omo Olopa)
For inside studio
Me and AB dey record (you say)
Hotbox on a daily
Girls go crazy with that ukwu (ukwu)
Cashapp alert enter
Be like na to call the mugu (baby have you seen it)
Gee boys don dey para
Picker bey your father
Credits

About “Inside Job” by OBA

Read the complete lyrics to "Inside Job" by OBA in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Inside Job" is performed by OBA. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Inside Job", explore more songs by OBA using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for OBA · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Inside Job" is credited to OBA. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Inside Job" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the OBA artist page at /artist/oba for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.