Lyrks
Lyrks
Cover Art

Wire Lyrics by Odibay

2020

Ki-ni-hun
O-di-bay

Yeah
Ah-ah

[Chorus]
Mehn I need wire to connect to oh lord
Wey go shock a man with Bentley
Pon me highway for the success and greatness
Badman me no ride it gently
Making money move on real like jackie-chan man never fake it like jet-li
Steady on me hustle 24/7 no sleep you know me routine deadly

[Verse 1]
Fighter nimi mo gbe ilefo Anthony Joshua
Knockout any poverty to ba fe gboju wa
Man’s on the street man’s on the block
Ki ilekun ola wa shi everyday ni a n knock
No be by how far o omo na how well
But you still need Alpha Oloun Koma wale
O n se bi baba laba awon kan lo ba n be
Oba ti e lodo elomi na Baale
Na why me i dey do my thing
Roll the weed add a little sprite to my line
No go pour sand sand for my garri
Bi moshe n move loju won o dabi magic

[Bridge]
Moni flow igbalode o
Kigba mi de o
Ki jeun so ke o
Everything ma wa okay o
Mo n kigbe soke o
Issokay o

[Chorus]
Mehn I need wire to connect to oh lord
Wey go shock a man with Bentley
Pon me highway for the success and greatness
Badman me no ride it gently
Making money move on real like jackie-chan man, never fake it like jet-li
Steady on me hustle 24/7 no sleep you know me routine deadly

[Verse 2]
Seni Bills konga bai all is well
So i dey dig for the money like ko tan nibe
Mon gbona and atunbotan is hell
Toba feel pe nkan ti mo nse easy oya bosibe
I for like make we change body
Make you know why e be say na bra dey cage Booby
Make you know why olosho open leg for D
Shey you go fit accept wetin I forbid
Ko lounka nkan timo ti farada
Igba towo ma appear atigba toma parada
Igba ti Otta-wa lai losi Canada
But i still dey for the top moti gun akaba

[Bridge]
Moni flow igbalode o
Ki gba mi de o
Ki jeun so ke o
Everything ma wa okay o
Mon kigbe soke o
Issokay o

[Chorus]
Mehn I need wire to connect to oh lord
Wey go shock a man with Bentley
Pon me highway to the success and greatness
Badman me no ride it gently
Ma reign

Le-le-le-le -le-le
Foooonka
Ki-ni-hun
O-di-bay
Che
Le-le-le-le-le-le
Shoutout to everybody listening
Credits

About “Wire” by Odibay

Read the complete lyrics to "Wire" by Odibay in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Wire" is performed by Odibay. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Wire", explore more songs by Odibay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Odibay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Wire" is credited to Odibay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Wire" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Odibay artist page at /artist/odibay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.